Loading video...
Video Failed to Load
SUNITA w Tml_vibez out this Wednesday 🐝🐅
129,198 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

@Tml_vibez No be Under Dapper this people too dey ?

@Tml_vibez Dapper money must complete 😂

@Tml_vibez You go drop tire werey 😂😂 eru dapper olorin TikTok

@Tml_vibez How much una give this girl 😂

@Tml_vibez Omo una both kee this song 🥹

@Tml_vibez My jam 😭❤️ @Tml_vibez u bad no worry

@Tml_vibez This is the collaboration bro is talking about 😂😂

@Tml_vibez Tml today, tomorrow, forever seh Guy too good

@Tml_vibez Egbon Elo wase MECHANIC ko

@Tml_vibez Dapper no reach una side ?? 😹

@Tml_vibez Una sample 2AM by Casanova and Davido.. sounds nice though 🫶🏼

@Tml_vibez Tml e sabi gan 😭

@Tml_vibez Wednesday we eating good🔥🔥

@Tml_vibez Active !❤️

@Tml_vibez If not for tml the song no Dey go anywhere, nah only TikTok e go Dey ori e daru

@Tml_vibez @Tml_vibez you bad no worry ❤️

@Tml_vibez TML too good

@Tml_vibez Jam🔥🔥🔥

@Tml_vibez @Tml_vibez you too good idan mhi 😫❤️❤️

@Tml_vibez TML omo warey 😌🔥

@Tml_vibez Omo you need tell me where all this lyrics de come from idan ❤️💯

@Tml_vibez Sabi both

@Tml_vibez Maga dapper

@Tml_vibez Dapper baby loke loke

@Tml_vibez Same pattern 🤦♂️

@Tml_vibez TML too sabi 😂🔥

@Tml_vibez You finish work Aja carry on God day ur back i swear

@Tml_vibez You guys are going pound for pound Jam jam

@Tml_vibez Follow back Eje

@Tml_vibez E be like say wetin dey happen for dapper records no concern ona😂😂

@Tml_vibez Iwin meji 🐝 🐆

@Tml_vibez Do y’all see how tml de enter song? Una go respect am by force

@Tml_vibez Guy see songs, see arrangement. See quality damn
