Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Surveyor eyes de see 😅😅
516,002 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
52 Yorum

Them first survey him mouth 😂

Lmao

He go wear perfume enter site

So perfume attract them ?

@QuantumRiddle Not only perfume..sometimes you might mistakenly use cutlass to clear up a wasp nest or bee hive to get a clear line of sight and you will get nice tats 💀

@InsideOta Certainly

Surveyor elenu 😂😂

😅no be lasisi Elena again

This life no easy o. And somebody somewhere will expect urgent 2k from him

Real

Today wey I go site see my mouth lmao 😂

Lmao

The day I made this video one of my arm swelled up cos agbon bite me.

Omo

Oyin 🐝 omo werey 😂 Abi Agbon 😂

lol

Bees or wasp don welcome him to their habitat

Bee no get respect🤣🤣🤣

I swear

Watin he eyes see, him mouth no fit talk am😂😂😂

Was he forcefully kissed?

Na bee 😅

Wetin him eye see him mouth no fit talk 🤣

Enu por 😂

Na part of longlife😁😄

😭😭😹see work wey i de do o

He don go whine omo onile 😂

Na bee oo

Ah!! Omoh that kine thing no get joy 😂

NA BEE STING AM... ABEG WETIN HAPPEN?

Be like he wear perfume or him disturb them hive

That's y u are not allowed to put mouth where no concern u,🤣🤣🤣🤣🤣🤣

lol be like bro put lip filler

Talo na surveyor site 😂😂😂

He ft open his phone like that , make billing don line up

@Comrade_alBarka

Wetin sting am 🤣🤣🤣

Shey I go fit continue this career like this?

Where you want come go

This is so funny 🤣

Kissed by a bee

Na perfume cause am

He use head hit iroko tree ni 😂😂

Na bee

See mending

Na bee

Did he do liposuction?

@honluqie @bin_gbada 🤣🤣🤣

Weytin sup please the backstory 🫠😪😅😅

Bee

🐝🐝🐝

If you have the brain and can stand the rigour..
