Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Tag all Okada riders you know 🙏
20,606 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Wetin concern Okada rider with twitter 😂😂

😂😂😂

Na mad man 😂 😂

Oju inan 3 liters 😂😂 e go funny you say nah from oju ina to inun ina ( he’ll fire )🔥

Werey reee🤣

Ibo là tún jásí bayii😂

Na gbobi una go land 😂

Mai no chop before I drink the ogogoro okayyy una no go die well seh 😂😂😂😂

Dem Dey here?🤣

Yes na 😂😂😂

Eti ya werey sir

Murder

On behave of all Okada riders this man is our enemy 😂😂😂😂

Ogogoro tabi kainkian

Even do i waan send give who De do bike how person go drink ogogoro 3 liter before eating and na 12 before you chop werey nii man yii oo 😂

Mad man re oo😂😂😃🤣🤣🤣 @shopslymode @richydeey

Okada riders for Twitter again ? Una dy talk ooo

Ogogoro oju ina 3liter biti bawo this baba need serious help 😂

@JoshuaEbitigha

😂😂😂

🤣🤣

😂😂

@ObaTojo Okay… continue

Baba Alakoba 😂😂

Eleriibu

People wey well for this country no plenty at all .

Carry this thing go Tiktok or Facebook

Ha 😂

Dead body go surplus 🤣

2L ke 😂

Agbalagba to n da ile ru😂😂😂

See watin una carry person papa dey do early morning 😂💔😭

@Segbowe_
