Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Take am play first 🤣🤣
131,145 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
21 Yorum

Una get mind dey order cord from temu

You don finally confirm the wickedness abi 😂😂😂

E get some kind things you no suppose order from Temu

Even welder soldering iron no dey commot fire like that 😂

No wonder my phones blow🤔🤔😥

I fit use this cord weld that door 🤣🤣

😂 😂 Na ishana ( matches ) you buy ooo Oga 😂

You bought 500 naira cord from them, what do you expect ?

Weather cord 🤣🤣😂🤣🤣🤣

It's a sign that it's working well

Na wedder cord ypu order 😓😹😹

No be everything you go dey order from Temu

Omo , if them plug this for phone

U sure say no be fireworks 🎆 u order because of Christmas 🎄 😂

Just go sell am give welder 😹😹

Buy at your own risk

He ordered the phone sef Coz we kind 17pro be this 😂

Omo 💔🤣🤣

Temu go wyn you tired

Bro ordered soldering iron

This one can k!ll😂
