Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Take am play fess😂💔

199,196 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля ALEXANDER LI
ALEXANDER LI2 месяцев назад

Giver wey wan retire beggar on time 😄😀

Фото профиля DonKaYuS ♐️🅿️💹
DonKaYuS ♐️🅿️💹2 месяцев назад

😂

Фото профиля Big💐 MOE 🧸
Big💐 MOE 🧸2 месяцев назад

Person say goat wey dey chop shit self go fear if them carry am go shokerway

Фото профиля Phantom.web3 📈
Phantom.web3 📈2 месяцев назад

This is the reality of many Nigerians. We settle for less. We clap for mediocrity. Praise the Government for basic things they are ment to do. We have been conditioned to accept little and be satisfied with it. Any big thing is a miracle. God help us

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog2 месяцев назад

Lol this boy too pure 😂 The way e dey hide him face like say the money go bite am.

Фото профиля LucLaus
LucLaus2 месяцев назад

Abi dem never see 1k note b4?🤔 na only 2h dem deh dash dem since deh born dem

Фото профиля E. D. Onome 🟢⚪🟢
E. D. Onome 🟢⚪🟢2 месяцев назад

Them be like this money too big for us oh. 😂

Фото профиля MÁYÒWÁ 🎚️
MÁYÒWÁ 🎚️2 месяцев назад

Why the boy dey shy? Make he take am na 😂

Фото профиля Truth be Told🔮🪔✨
Truth be Told🔮🪔✨2 месяцев назад

This man no be blind man 👨‍🦯 olohun 😂😂.. E wan collect the money

Фото профиля Elvis
Elvis2 месяцев назад

If e come so easily na setup😂😂

Фото профиля Mark Snow🇺🇲🇳🇬
Mark Snow🇺🇲🇳🇬2 месяцев назад

But seriously why can't they collect big money only small notes.

Фото профиля Frank
Frank2 месяцев назад

Aswear if their papa open eyes to see this nonsense.. Them no go lead the man again😂😂.. Nah lost be this 😂😂

Фото профиля Achim
Achim2 месяцев назад

The way the people have been afflicted with poverty and it’s even gotten to our mindset. Only God can help us see freedom but still that peanut mentality still never leave our mind who we offend God

Фото профиля Nelson
Nelson2 месяцев назад

Stockholm Syndrome “They feel they don’t deserve that much, just give me little and am fine” May our minds be renewed for me this is the bigger message.

Фото профиля dae Belive
dae Belive2 месяцев назад

Giver wan give begger lifestyle wey em no fit afford 😂😂 na em begger kuku rejecte am make em no dey use to expensive lifestyle 😭😂

Фото профиля Toba🇳🇬🇨🇦
Toba🇳🇬🇨🇦2 месяцев назад

I have witnessed this kind of stuff also, they won't collect bulk money. They prefer just 200 naira or 100 naira.

Фото профиля Excel Chijekwu.
Excel Chijekwu.2 месяцев назад

Dem ask you for daily bread you wan give Dem their gratuity

Фото профиля uncommon17
uncommon172 месяцев назад

Ijaniki boys seeing

Фото профиля KING FOCUS
KING FOCUS2 месяцев назад

Those boys have never been given such amount of money thing in their lives, may we never see our helper and feel worthless to recieve help .

Фото профиля Tasha
Tasha2 месяцев назад

Imagine the older men were pretending 🤣dem for beat craze commot for those children if they go back

Фото профиля TravisnotScott
TravisnotScott2 месяцев назад

No carry this format reach Onitsha main market beggars oo , especially those ones wey dey always dey blind carry pikin for back, one small one for front to the lead the mama direction as she dey sing her praises with her chaka chaka instrument 😂

Фото профиля jamani
jamani2 месяцев назад

If them collect big money it will not work for them,u think say then they collect money to spend, those people wicked o

Фото профиля Sharon💎✨
Sharon💎✨2 месяцев назад

Omo poverty starts from the mind …na the way poverty don shape dem Mai make them no see the blessing na only trap them dey see🤦🏻‍♀️

Фото профиля ØŔÎÃĎÉ
ØŔÎÃĎÉ2 месяцев назад

No be me you go use renew your juju😂😂😂

Фото профиля Love is the ultimate not K1
Love is the ultimate not K12 месяцев назад

Even almajiri no wan make dem collect e destiny 🤣🤣 😂

Фото профиля Mack Charles 👣
Mack Charles 👣2 месяцев назад

Bro Just dey show up for beggars

Фото профиля Samuel Oyinloye (oITc)
Samuel Oyinloye (oITc)2 месяцев назад

This is what mercy looks like 💯 ₦200 was their norms and highest expectation... But the last boy smile and laughter 😂 hits well 😅

Фото профиля dygoodchild 🥷
dygoodchild 🥷2 месяцев назад

O

Фото профиля kieran🧃✝️
kieran🧃✝️2 месяцев назад

I post this thing yesterday nobody send me at all 😂💔

Фото профиля TolaTheHRGirl ✨
TolaTheHRGirl ✨2 месяцев назад

Even Almajiri wan live long 😂

Фото профиля ndu not bisi
ndu not bisi2 месяцев назад

Dey never see 1k note for Dem live before Or is diz some joke

Фото профиля Cody
Cody2 месяцев назад

Make e no be like say dem dey greedy 😂😂😂

Фото профиля Babatunde ♨️❤️
Babatunde ♨️❤️2 месяцев назад

Come try am with iyanaera beggars your mind go Dey

Фото профиля Believe💪
Believe💪2 месяцев назад

They av fvcked with their mentality since when they small in northern side before moving everywhere , don’t collect big money o, they will use u for ritual. Brainwashed shiii

Похожие видео

Take am play 1st
0:22

Sensitive content

Take am play 1st

Don Ç 🇩🇪

245,206 просмотров • 4 месяцев назад