Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Take am play first 🤣🤣

131,145 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

21 Kommentare

Profilbild von Jasper💨
Jasper💨vor 2 Tagen

Una get mind dey order cord from temu

Profilbild von 1%R
1%Rvor 2 Tagen

You don finally confirm the wickedness abi 😂😂😂

Profilbild von Faceless
Facelessvor 2 Tagen

E get some kind things you no suppose order from Temu

Profilbild von Sa Sanz
Sa Sanzvor 2 Tagen

Even welder soldering iron no dey commot fire like that 😂

Profilbild von ex sinner deepthinka47
ex sinner deepthinka47vor 2 Tagen

No wonder my phones blow🤔🤔😥

Profilbild von Tempah💎🔥
Tempah💎🔥vor 2 Tagen

I fit use this cord weld that door 🤣🤣

Profilbild von BALOGUN TOBILOBA JOHNSON
BALOGUN TOBILOBA JOHNSONvor 2 Tagen

😂 😂 Na ishana ( matches ) you buy ooo Oga 😂

Profilbild von Ifeoluwa love of God
Ifeoluwa love of Godvor 2 Tagen

You bought 500 naira cord from them, what do you expect ?

Profilbild von LOKIE💛
LOKIE💛vor 2 Tagen

Weather cord 🤣🤣😂🤣🤣🤣

Profilbild von realGIDEON💲💸
realGIDEON💲💸vor 2 Tagen

It's a sign that it's working well

Profilbild von A MILLION BLESSINGS 🛐🤲🏻
A MILLION BLESSINGS 🛐🤲🏻vor 2 Tagen

Na wedder cord ypu order 😓😹😹

Profilbild von Biuz
Biuzvor 2 Tagen

No be everything you go dey order from Temu

Profilbild von Son of victory
Son of victoryvor 2 Tagen

Omo , if them plug this for phone

Profilbild von Emmanuel Eleojo
Emmanuel Eleojovor 2 Tagen

U sure say no be fireworks 🎆 u order because of Christmas 🎄 😂

Profilbild von Sammy😶‍🌫️🦅
Sammy😶‍🌫️🦅vor 2 Tagen

Just go sell am give welder 😹😹

Profilbild von Emmanuel
Emmanuelvor 2 Tagen

Buy at your own risk

Profilbild von Town Crier 🐍
Town Crier 🐍vor 2 Tagen

He ordered the phone sef Coz we kind 17pro be this 😂

Profilbild von ARENA
ARENAvor 2 Tagen

Omo 💔🤣🤣

Profilbild von NOCALLERID🫩❤️
NOCALLERID🫩❤️vor 2 Tagen

Temu go wyn you tired

Profilbild von Joey_kings🤴🏻
Joey_kings🤴🏻vor 2 Tagen

Bro ordered soldering iron

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 2 Tagen

This one can k!ll😂

Ähnliche Videos