正在加载视频...

视频加载失败

Take am play first 🤣🤣

133,530 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

21 条评论

Jasper💨 的头像
Jasper💨7 天前

Una get mind dey order cord from temu

1%R 的头像
1%R7 天前

You don finally confirm the wickedness abi 😂😂😂

Faceless 的头像
Faceless7 天前

E get some kind things you no suppose order from Temu

Sa Sanz 的头像
Sa Sanz7 天前

Even welder soldering iron no dey commot fire like that 😂

ex sinner deepthinka47 的头像
ex sinner deepthinka477 天前

No wonder my phones blow🤔🤔😥

Tempah💎🔥 的头像
Tempah💎🔥7 天前

I fit use this cord weld that door 🤣🤣

BALOGUN TOBILOBA JOHNSON 的头像
BALOGUN TOBILOBA JOHNSON7 天前

😂 😂 Na ishana ( matches ) you buy ooo Oga 😂

Ifeoluwa love of God 的头像
Ifeoluwa love of God7 天前

You bought 500 naira cord from them, what do you expect ?

LOKIE💛 的头像
LOKIE💛7 天前

Weather cord 🤣🤣😂🤣🤣🤣

realGIDEON💲💸 的头像
realGIDEON💲💸7 天前

It's a sign that it's working well

A MILLION BLESSINGS 🛐🤲🏻 的头像
A MILLION BLESSINGS 🛐🤲🏻7 天前

Na wedder cord ypu order 😓😹😹

Biuz 的头像
Biuz7 天前

No be everything you go dey order from Temu

Son of victory 的头像
Son of victory7 天前

Omo , if them plug this for phone

Emmanuel Eleojo 的头像
Emmanuel Eleojo7 天前

U sure say no be fireworks 🎆 u order because of Christmas 🎄 😂

Sammy😶‍🌫️🦅 的头像
Sammy😶‍🌫️🦅7 天前

Just go sell am give welder 😹😹

Emmanuel 的头像
Emmanuel7 天前

Buy at your own risk

Town Crier 🐍 的头像
Town Crier 🐍7 天前

He ordered the phone sef Coz we kind 17pro be this 😂

ARENA 的头像
ARENA7 天前

Omo 💔🤣🤣

NOCALLERID🫩❤️ 的头像
NOCALLERID🫩❤️7 天前

Temu go wyn you tired

Joey_kings🤴🏻 的头像
Joey_kings🤴🏻7 天前

Bro ordered soldering iron

Semi god. 的头像
Semi god.7 天前

This one can k!ll😂

相关视频