Loading video...
Video Failed to Load
Talkless and his Girlfriend Ajeh.
35 Comments

Man City vs Inter Milan.

Ajeh😂😂🤣

This life no hard people make it hard 😂😂

@provii8 Imagine promise don first werey buy car😂

@freshkeem49 @provii8 Life na turn by turn Ajeh😂😭

Sense no Dey allow you sleep Ajeh 😂😂

Ur gf love u ajeh 🤣🤣🤣🤣

Talkless ba bad guy 😂😂😂💔

Carry your car da go

Babe wey go later pass back door comot 😂😂

If you no get money just try get sense🤌 Life is Simple Ajeh😁😁😁

Ajeh no body go leave anybody here oo. I love the mouth shape for Ajeh. I dey always purse that side laught first My car 🚘 My babe 💃

Talkless bad gon 😂

Ajeh

U too good no worry😂😂

Goalless draw with 1 shot on target from both team

Aje no allow them as ur babe test Benz

Nah draw game😂

Ajeh Na the matter be that

Full time draw 🤝

😂 Draw and over 1

This girl wan resemble BBN Chichi

😂😂😂😂

@herkhinwale

@_zisa @sunnyslimxxx

Na GLK be that naaa, abi na my eye dey pain me ni???

Can i be your Shoemaker with this creativity?

Person wey get brand new car dey envy broke guy ein woman 😂.

FTX

Aura for Aura 😂❤️

This skit too funny, nice one gee

Guiding 101

😂😂😂

Nice one 😂😂

You con dey make love hard for person
