Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Tapswap go think say I don forget 😭

243,393 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

43 Kommentare

Profilbild von ‏ً
‏ًvor 1 Monat

dem whine all of una 🤣🤣🤣

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

@oluwatxsinn “Una” 😂

Profilbild von Drealcheetarh
Drealcheetarhvor 1 Monat

@oluwatxsinn He wan commot himself ke 😂😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

@oluwatxsinn Leave am 😂

Profilbild von Samuel
Samuelvor 1 Monat

Wetin even make you remember sef😭😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

e pain me

Profilbild von Samuel
Samuelvor 1 Monat

😭😭

Profilbild von seuncool
seuncoolvor 1 Monat

Omo ehn I over tap if to say I put the energy on something else I for don make am

Profilbild von Blaq_9
Blaq_9vor 1 Monat

I never forgive them ohh I for don buy 1 urus by now 😭😭

Profilbild von Abdullah
Abdullahvor 1 Monat

Omo I con Dey pitty Una 😭

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

Like say you no tap 😂

Profilbild von 𝙎𝙏𝙀𝙀𝙕𝙀𝙎𝙏! 🏂
𝙎𝙏𝙀𝙀𝙕𝙀𝙎𝙏! 🏂vor 1 Monat

Guyyyyy 😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

Fb 😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

Follow me M funny sometimes 😫

Profilbild von greazy speaks
greazy speaksvor 1 Monat

I swear if I Dey owe this guy I go still beat am ontop 😂

Profilbild von Ovie👑
Ovie👑vor 1 Monat

Blum… 💔 tomatoe 😭😭😂

Profilbild von 𝑾𝒐𝒏𝒅𝒂𝒙
𝑾𝒐𝒏𝒅𝒂𝒙vor 1 Monat

Omo😂 I don forget before 😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

There o

Profilbild von Paul Bushman
Paul Bushmanvor 1 Monat

Na Hamster Kombat me dey plan revenge for😂

Profilbild von Skroot.rh
Skroot.rhvor 1 Monat

🤣🤣

Profilbild von ÒKÌKÌ-ÓLÁ
ÒKÌKÌ-ÓLÁvor 1 Monat

those people whine us ajeh

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

Mutual?

Profilbild von Paulcrypt 🎯
Paulcrypt 🎯vor 1 Monat

😂😭 I still get video wey I dey tap like palm wine tapper 😂

Profilbild von Joshua_Web3
Joshua_Web3vor 1 Monat

Guyyyyy. You still they hold grudge against them😂😭

Profilbild von 🐥
🐥vor 1 Monat

Make una pour me water guy 😭

Profilbild von Proffer
Proffervor 1 Monat

C.E.O , lmao 🤣🤣🤣🤣 That was the name they gave you then , your head dey BIG . Agba CEO

Profilbild von JASON ENDHAM
JASON ENDHAMvor 1 Monat

😭😭😭 Wetin be that scream kilo Gbeds dey enter hin soul

Profilbild von glencocojnr2
glencocojnr2vor 1 Monat

What of Hamster kombat

Profilbild von 𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓕𝓮𝓶𝓲
𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓕𝓮𝓶𝓲vor 1 Monat

I still do one recently..vee wallet…I Dey do task na once my guy tell me say e don crash 😂💔

Profilbild von ƖƇƸ𐒄𐤠Ɲ♱
ƖƇƸ𐒄𐤠Ɲ♱vor 1 Monat

Bro you don kill me😂😂😂😭

Profilbild von Amad jnr🇦🇷🇨🇮❤️
Amad jnr🇦🇷🇨🇮❤️vor 1 Monat

Omo that year mad gan 😭😂

Profilbild von Ayomide Lasisi
Ayomide Lasisivor 1 Monat

@anakincoco

Profilbild von 619
619vor 1 Monat

Make I no catch their ceo for tight corner

Profilbild von KuzaWasOnTrips
KuzaWasOnTripsvor 1 Monat

@bxgwext 😭😂😂😂

Profilbild von Zeriouzz
Zeriouzzvor 1 Monat

Tappytown😂😂😂😂😂

Profilbild von 𝖓𝖎𝖓𝖞𝖒★
𝖓𝖎𝖓𝖞𝖒★vor 1 Monat

Omo, I don dey imagine way i go buy some mad gadgets that year

Profilbild von Abi Lity
Abi Lityvor 1 Monat

😹

Profilbild von Velmar
Velmarvor 1 Monat

😂😂😂😂

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

first time seeing you in my Cs 🫂

Profilbild von DFW_ME🥷
DFW_ME🥷vor 1 Monat

Me feeling myself With billions of coins in tapswap

Profilbild von 4tunate Cynosure Ltd.
4tunate Cynosure Ltd.vor 1 Monat

E no go better for Tapswap and Hamster Kombat 😂😂😂

Profilbild von Tomi
Tomivor 1 Monat

@MrFarmoor

Profilbild von ABEFE🧢💭
ABEFE🧢💭vor 1 Monat

Follow for more intellectual tweet

Ähnliche Videos