正在加载视频...
视频加载失败
Tapswap go think say I don forget 😭
243,393 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
43 条评论

dem whine all of una 🤣🤣🤣

@oluwatxsinn “Una” 😂

@oluwatxsinn He wan commot himself ke 😂😂

@oluwatxsinn Leave am 😂

Wetin even make you remember sef😭😂

e pain me

😭😭

Omo ehn I over tap if to say I put the energy on something else I for don make am

I never forgive them ohh I for don buy 1 urus by now 😭😭

Omo I con Dey pitty Una 😭

Like say you no tap 😂

Guyyyyy 😂

Fb 😂

Follow me M funny sometimes 😫

I swear if I Dey owe this guy I go still beat am ontop 😂

Blum… 💔 tomatoe 😭😭😂

Omo😂 I don forget before 😂

There o

Na Hamster Kombat me dey plan revenge for😂

🤣🤣

those people whine us ajeh

Mutual?

😂😭 I still get video wey I dey tap like palm wine tapper 😂

Guyyyyy. You still they hold grudge against them😂😭

Make una pour me water guy 😭

C.E.O , lmao 🤣🤣🤣🤣 That was the name they gave you then , your head dey BIG . Agba CEO

😭😭😭 Wetin be that scream kilo Gbeds dey enter hin soul

What of Hamster kombat

I still do one recently..vee wallet…I Dey do task na once my guy tell me say e don crash 😂💔

Bro you don kill me😂😂😂😭

Omo that year mad gan 😭😂

@anakincoco

Make I no catch their ceo for tight corner

@bxgwext 😭😂😂😂

Tappytown😂😂😂😂😂

Omo, I don dey imagine way i go buy some mad gadgets that year

😹

😂😂😂😂

first time seeing you in my Cs 🫂

Me feeling myself With billions of coins in tapswap

E no go better for Tapswap and Hamster Kombat 😂😂😂

@MrFarmoor

Follow for more intellectual tweet
