Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Tattoo gone wrong
112,207 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
23 Yorum

She don use teeth finish her nails

Who else is laughing 😅 because of that her nails 🤣 wey look like say she used teeth dress it

who send you work😭

Omoh The love don dey sink enter your hand ooh

She Dey find original wedding ring 💍, she got a permanent one, is she not happy 😃

Most likely poor aftercare

God abeg oo 😂😂😂

Bro why??

This sister was branded

When dem tell una to use better money draw una no go gree

Olololoooo😹😹😹

egbo reee 😂😂

The hand don de decay😂

Body will tell you😂😂

That's the healing process na😂😂

This is not beautiful. No don't clean it, leave it. 😂😂

Tattoo version of when trouble sleeps, yanga go wake am

Please you guys should try and finish learning before starting business na!

Wetin be this 😭😭

Nothing is wrong The tattoo is Just in healing process

Dem don give u tribal mark 😅

This one na tat00 abi na sc@r?

My guy get small capital open shop say him sef na tattoo artist .
