Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

112,207 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von Mariana-trench
Mariana-trenchvor 10 Tagen

She don use teeth finish her nails

Profilbild von ÇØMMÅNDØ
ÇØMMÅNDØvor 10 Tagen

Who else is laughing 😅 because of that her nails 🤣 wey look like say she used teeth dress it

Profilbild von iamfetuga
iamfetugavor 10 Tagen

who send you work😭

Profilbild von Döpaminë🧠
Döpaminë🧠vor 10 Tagen

Omoh The love don dey sink enter your hand ooh

Profilbild von Ebys'Lady
Ebys'Ladyvor 10 Tagen

She Dey find original wedding ring 💍, she got a permanent one, is she not happy 😃

Profilbild von Yardman
Yardmanvor 10 Tagen

Most likely poor aftercare

Profilbild von Jasper💨
Jasper💨vor 10 Tagen

God abeg oo 😂😂😂

Profilbild von Smart boy
Smart boyvor 10 Tagen

Bro why??

Profilbild von BigDaps
BigDapsvor 10 Tagen

This sister was branded

Profilbild von playmaker
playmakervor 10 Tagen

When dem tell una to use better money draw una no go gree

Profilbild von The Random Girl
The Random Girlvor 10 Tagen

Olololoooo😹😹😹

Profilbild von ramadan eniola
ramadan eniolavor 10 Tagen

egbo reee 😂😂

Profilbild von Austin Myles
Austin Mylesvor 10 Tagen

The hand don de decay😂

Profilbild von Maclord
Maclordvor 10 Tagen

Body will tell you😂😂

Profilbild von BIG MULL£R👑
BIG MULL£R👑vor 10 Tagen

That's the healing process na😂😂

Profilbild von Precious ❤️ 🇳🇬
Precious ❤️ 🇳🇬vor 10 Tagen

This is not beautiful. No don't clean it, leave it. 😂😂

Profilbild von Chill X Plug
Chill X Plugvor 10 Tagen

Tattoo version of when trouble sleeps, yanga go wake am

Profilbild von Queen Ebony
Queen Ebonyvor 10 Tagen

Please you guys should try and finish learning before starting business na!

Profilbild von Big Ben🥷🏻
Big Ben🥷🏻vor 10 Tagen

Wetin be this 😭😭

Profilbild von King _TK 🍀
King _TK 🍀vor 10 Tagen

Nothing is wrong The tattoo is Just in healing process

Profilbild von Priest🦇
Priest🦇vor 10 Tagen

Dem don give u tribal mark 😅

Profilbild von Derrick Aboli
Derrick Abolivor 10 Tagen

This one na tat00 abi na sc@r?

Profilbild von Dandy_Jnr
Dandy_Jnrvor 10 Tagen

My guy get small capital open shop say him sef na tattoo artist .