Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Tear acl jor 😂🔥🔥
188,398 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 44

I repeat !!! Nobody can go h2h with WIZ🦅

Ykb

God will judge u and Wizkid😭😭😭

@GBOLAHAN9036 he repeated the same thing like 30times, 😭😭😭😭

You for even show am whine to the top

Na wetin inuse before I delete

@Officialqeebil1 He good but if na Burna catch this beat u go see say level still dey

@sonders__808 @Officialqeebil1 Na proper burna vibe but rate POPSY cus e no easy to fit do it all.. Baba be like 1m in one ☝️

@Carrguy10 @sonders__808 Na proper burna vibes, lol For same burna wea chock on ojuelegba beat ?? Kiddos

@Carrguy10 @sonders__808 Lol 😂 I no be your kiddo so chill out and read again.. Both reggae and afro dancehall burna don run ham, what you’ll be saying is how many of those he jumped on were smash hits like BIG Wiz✌🏾

@Carrguy10 @sonders__808 Big wiz has been eating reggae and Caribbean beats way b4 burna blow

Link on Spotify:

This soonngggg toooo smoooth Guyyyyy Wizkid toooo goooddd abeg!!!

???😭😭

First time hearing this song btw 🙂

@Dezneeyy He don sing gan

He try pass Davido but nothing close to Burna boy

@Lareyyakanni Omo na “daddy yo” you for use break the table

He still sound the song alaye you no see how burna boy sound like Jamaican when singing together with taliban

But jokes aside how Una take Dey enjoy this egbon song😭😭 I don try to like am many times but e nor Dey work meh 🫤

@DavidoPolice 😭😭😭😭😭

See this combo🥹🥹🔥🔥🔥 My Whatsapp NO is available on my bio

Wow

Yes boss🔥🔥🔥👏

Wizkid inspired davido nbl

You just dey ratio everybody these days 😂😂😂

Na wetin you wan dey use compare the two song be this? No man! Wizkid still get much aggressive sound wey bad pass this one

Too mid

Na only him dey talk about girl, sex ,whyn, sexy body and fuck! This guy ain't versatile with lyrics tuhee

@Yankebml001 Music god 🥶❤️

Naaaaaa 🔥🔥🔥🔥

Guy ah go check the bingo comments ah don laugh tire 😂😂 dem too mumu

Why you do like this .. this is unfair

Only him and Patoranking can go head to head on dancehall music

BRO… WIZKID AND VYBZ KARTEL = WHINE TO THE TOP … pure madness also 🔥🔥🔥

ACL wey them both don tear since 😭😂

How I'm I seeing this wizkid song the first time!!🦅

I like this song gan

No be the same thing

Their ACL don tear properly 😂

Fools in the comments and quotes no sabi wetin dancehall is Person wey ft with Vybez and kranuium wey be kings of dancehall … Una Dey compare am with Bryon Talibans 😂

Man sang same noise like 50times🤣.

Vybz stay for the night

Wetin be this?
