Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

“Teddy bear è da? E no believe wetin be dey see! 😭😭💔💔

525,959 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 50

Фото профиля 𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎
𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎3 месяцев назад

The guy get AC, him babe go dey pipe who get ceiling fan. You think say your “just guide” go save you, you go cry tire. Iya e ma fe ke ku. You wan they fight nature

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

Crazy 😭😭😭

Фото профиля 𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎
𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎3 месяцев назад

Ile aye latiba.

Фото профиля Nifemi Elect 💡
Nifemi Elect 💡3 месяцев назад

“Teddy bear è da?" His heart go don dey race like madd😂💔 The guy wey camp the babe go just dey laugh silently, wicked mood😂📌

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

😭😭😂😂😂

Фото профиля Faka001🦅
Faka001🦅3 месяцев назад

How hard could it be to just show your teddy bear 😭

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля astro 🦇
astro 🦇3 месяцев назад

i no even understand why he was still on the call for that long

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

He Dey process am 😳😳

Фото профиля ~josh
~josh3 месяцев назад

😭😭😭😂 Omooor that girl get mind o She still package pillow for am.

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля ~josh
~josh3 месяцев назад

Audacity dey cry 😭

Фото профиля Douglax
Douglax3 месяцев назад

If the guy no hang up quickly she go later label him insecure and troublesome 😂 just hang up and move on bro before she start manipulating you

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

Real

Фото профиля Mr. FeRaN💛
Mr. FeRaN💛3 месяцев назад

just show me your teddy bear, that's all😭

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

😭😭

Фото профиля Beri🌚
Beri🌚3 месяцев назад

Water full him eyes 😂💔

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

He no believe 😂😂

Фото профиля Omo Baba Adegoke
Omo Baba Adegoke3 месяцев назад

Sho ni ceiling fan ninu yara e 😭😭

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

He Dey calculate everything 😭

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸3 месяцев назад

Babes get fra gan😂😂😂

Фото профиля Dark Orbit
Dark Orbit3 месяцев назад

One thing I would advice any nigha is once he don reach this stage no matter how you like the women reach just let her go man.. You don’t need to go through that much pain for a woman if you have to be asking for this and that to confirm where she is Just let it go brother.

Фото профиля prince of Uyo
prince of Uyo3 месяцев назад

The worst thing you can do as a man is to trust a lady…. For me I think 80% of Nigerian girls are holes

Фото профиля DOTTED🔥🔥
DOTTED🔥🔥3 месяцев назад

Na network issue Na Teddy hin dey see not pillow seh 😂

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

😭😭

Фото профиля DOTTED🔥🔥
DOTTED🔥🔥3 месяцев назад

I no kuku lie 😂

Фото профиля Caution2️⃣6️⃣⚠️
Caution2️⃣6️⃣⚠️3 месяцев назад

@benueboypj3_ I dey 3 relationships at the moment and na me be d side nigga for all…one even dey married but na wetin dem do my babe me sef dey do

Фото профиля Oluebube
Oluebube3 месяцев назад

U na go use money chase woman, still see babe wey dey give whore vibes and proceed to package her as gf The way you woo a woman is more important than being in a relationship with her

Фото профиля .... 🧬
.... 🧬3 месяцев назад

@_FarouqOlami grown man like this at this age still dey do boyfriend and girlfriend stuff 😂

Фото профиля 𝘄𝗶𝗰𝗸 ✰
𝘄𝗶𝗰𝗸 ✰3 месяцев назад

she don go 😂

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

Far away

Фото профиля Daddy
Daddy3 месяцев назад

"That's not your teddy bear, and you're still lying" 😭😭😭

Фото профиля Yasuragi 🧘🏾‍♂️
Yasuragi 🧘🏾‍♂️3 месяцев назад

Man Dey go through a lot because of love

Фото профиля F E E Z
F E E Z3 месяцев назад

Na him choice

Фото профиля Michael_m.o.a
Michael_m.o.a3 месяцев назад

This nigga seff just Dey disturb ehn sef…… ehn no even need disturb ehn seff reach this level…. Nigga just lock up and move on……💯

Фото профиля MAXWELL
MAXWELL3 месяцев назад

Will never be me as I don dey see small small signs like this weew I don detach 😂 make we dey play ourselves

Фото профиля willinill!
willinill!3 месяцев назад

Blur blur blurship

Фото профиля Tosyn🦅
Tosyn🦅3 месяцев назад

Una still Dey get gf for 2026 Yoruba girl for that matter

Фото профиля Lisan Al-Gaib 🍂
Lisan Al-Gaib 🍂3 месяцев назад

Possessive men always most pained when their women cheat, you don’t own anyone. Everyone cheats, you might find out and you might not.

Фото профиля Oluwafunke 🌸
Oluwafunke 🌸3 месяцев назад

Chai😭

Фото профиля BEN.TECHY 🐂
BEN.TECHY 🐂3 месяцев назад

If na me I no go too cap and turn am to joke, from that day on na obough she be like that 😬

Фото профиля Okanlawon
Okanlawon3 месяцев назад

@4kaszz Bro pray make she no really carry the teddy bear come camera… na another man go wave you. 😂😂

Фото профиля Dreezy🖤🅿️
Dreezy🖤🅿️3 месяцев назад

Ur babe na ur babe only when she dey with you😂 if you like go dey trust and stress over one girl.

Фото профиля Mosco lee💫
Mosco lee💫3 месяцев назад

For this century if you trust woman na you know the reason why wey you trust her , if I no follow you trust her just know say e get why. And if I trust woman e get why , so no follow me trust her. But for now na only my mama I trust 😁😁

Фото профиля Heroicsbam
Heroicsbam3 месяцев назад

That's how most ladies are actually. Na mumu dey trust girl

Фото профиля muda ade
muda ade3 месяцев назад

Not ur girlfriend just ur turn. We all need to know this.

Фото профиля Ⓜ️ustang.
Ⓜ️ustang.3 месяцев назад

If he cut and he no confirm , she go gaslight am . if he no cut , she go call am insecure. o le te obirin lorun

Фото профиля Die hard che fan 💔😭
Die hard che fan 💔😭3 месяцев назад

Some men don’t know how to pretend and play along

Фото профиля Teetee💕
Teetee💕3 месяцев назад

@attah_akor No because cheating actually looks exhausting😭😂 You’re lying, hiding your phone, making excuses, remembering different stories for different people… I’d rather just be single abeg

Фото профиля santa🌟
santa🌟3 месяцев назад

ewooooo

Похожие видео