Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

โ€œTeddy bear รจ da? E no believe wetin be dey see! ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ’”

525,265 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

50 Kommentare

Profilbild von ๐™ต๐š’๐š—๐šŽ๐š‹๐š˜๐šข โœž๐šž๐š—๐š๐šŽ
๐™ต๐š’๐š—๐šŽ๐š‹๐š˜๐šข โœž๐šž๐š—๐š๐šŽvor 1 Monat

The guy get AC, him babe go dey pipe who get ceiling fan. You think say your โ€œjust guideโ€ go save you, you go cry tire. Iya e ma fe ke ku. You wan they fight nature

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

Crazy ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ๐™ต๐š’๐š—๐šŽ๐š‹๐š˜๐šข โœž๐šž๐š—๐š๐šŽ
๐™ต๐š’๐š—๐šŽ๐š‹๐š˜๐šข โœž๐šž๐š—๐š๐šŽvor 1 Monat

Ile aye latiba.

Profilbild von Nifemi Elect ๐Ÿ’ก
Nifemi Elect ๐Ÿ’กvor 1 Monat

โ€œTeddy bear รจ da?" His heart go don dey race like madd๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” The guy wey camp the babe go just dey laugh silently, wicked mood๐Ÿ˜‚๐Ÿ“Œ

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Faka001๐Ÿฆ…
Faka001๐Ÿฆ…vor 1 Monat

How hard could it be to just show your teddy bear ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von astro ๐Ÿฆ‡
astro ๐Ÿฆ‡vor 1 Monat

i no even understand why he was still on the call for that long

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

He Dey process am ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von ~josh
~joshvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Omooor that girl get mind o She still package pillow for am.

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ~josh
~joshvor 1 Monat

Audacity dey cry ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Douglax
Douglaxvor 1 Monat

If the guy no hang up quickly she go later label him insecure and troublesome ๐Ÿ˜‚ just hang up and move on bro before she start manipulating you

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

Real

Profilbild von Mr. FeRaN๐Ÿ’›
Mr. FeRaN๐Ÿ’›vor 1 Monat

just show me your teddy bear, that's all๐Ÿ˜ญ

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Beri๐ŸŒš
Beri๐ŸŒšvor 1 Monat

Water full him eyes ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

He no believe ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Omo Baba Adegoke
Omo Baba Adegokevor 1 Monat

Sho ni ceiling fan ninu yara e ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

He Dey calculate everything ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von JT Khalid ๐Ÿ’ธ
JT Khalid ๐Ÿ’ธvor 1 Monat

Babes get fra gan๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dark Orbit
Dark Orbitvor 1 Monat

One thing I would advice any nigha is once he don reach this stage no matter how you like the women reach just let her go man.. You donโ€™t need to go through that much pain for a woman if you have to be asking for this and that to confirm where she is Just let it go brother.

Profilbild von prince of Uyo
prince of Uyovor 1 Monat

The worst thing you can do as a man is to trust a ladyโ€ฆ. For me I think 80% of Nigerian girls are holes

Profilbild von DOTTED๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
DOTTED๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅvor 1 Monat

Na network issue Na Teddy hin dey see not pillow seh ๐Ÿ˜‚

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von DOTTED๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
DOTTED๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅvor 1 Monat

I no kuku lie ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Caution2๏ธโƒฃ6๏ธโƒฃโš ๏ธ
Caution2๏ธโƒฃ6๏ธโƒฃโš ๏ธvor 1 Monat

@benueboypj3_ I dey 3 relationships at the moment and na me be d side nigga for allโ€ฆone even dey married but na wetin dem do my babe me sef dey do

Profilbild von Oluebube
Oluebubevor 1 Monat

U na go use money chase woman, still see babe wey dey give whore vibes and proceed to package her as gf The way you woo a woman is more important than being in a relationship with her

Profilbild von .... ๐Ÿงฌ
.... ๐Ÿงฌvor 1 Monat

@_FarouqOlami grown man like this at this age still dey do boyfriend and girlfriend stuff ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐˜„๐—ถ๐—ฐ๐—ธ โœฐ
๐˜„๐—ถ๐—ฐ๐—ธ โœฐvor 1 Monat

she don go ๐Ÿ˜‚

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

Far away

Profilbild von Daddy
Daddyvor 1 Monat

"That's not your teddy bear, and you're still lying" ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Yasuragi ๐Ÿง˜๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ
Yasuragi ๐Ÿง˜๐Ÿพโ€โ™‚๏ธvor 1 Monat

Man Dey go through a lot because of love

Profilbild von F E E Z
F E E Zvor 1 Monat

Na him choice

Profilbild von Michael_m.o.a
Michael_m.o.avor 1 Monat

This nigga seff just Dey disturb ehn sefโ€ฆโ€ฆ ehn no even need disturb ehn seff reach this levelโ€ฆ. Nigga just lock up and move onโ€ฆโ€ฆ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von MAXWELL
MAXWELLvor 1 Monat

Will never be me as I don dey see small small signs like this weew I don detach ๐Ÿ˜‚ make we dey play ourselves

Profilbild von willinill!
willinill!vor 1 Monat

Blur blur blurship

Profilbild von Tosyn๐Ÿฆ…
Tosyn๐Ÿฆ…vor 1 Monat

Una still Dey get gf for 2026 Yoruba girl for that matter

Profilbild von Lisan Al-Gaib ๐Ÿ‚
Lisan Al-Gaib ๐Ÿ‚vor 1 Monat

Possessive men always most pained when their women cheat, you donโ€™t own anyone. Everyone cheats, you might find out and you might not.

Profilbild von Oluwafunke ๐ŸŒธ
Oluwafunke ๐ŸŒธvor 1 Monat

Chai๐Ÿ˜ญ

Profilbild von BEN.TECHY ๐Ÿ‚
BEN.TECHY ๐Ÿ‚vor 1 Monat

If na me I no go too cap and turn am to joke, from that day on na obough she be like that ๐Ÿ˜ฌ

Profilbild von Okanlawon
Okanlawonvor 1 Monat

@4kaszz Bro pray make she no really carry the teddy bear come cameraโ€ฆ na another man go wave you. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dreezy๐Ÿ–ค๐Ÿ…ฟ๏ธ
Dreezy๐Ÿ–ค๐Ÿ…ฟ๏ธvor 1 Monat

Ur babe na ur babe only when she dey with you๐Ÿ˜‚ if you like go dey trust and stress over one girl.

Profilbild von Mosco lee๐Ÿ’ซ
Mosco lee๐Ÿ’ซvor 1 Monat

For this century if you trust woman na you know the reason why wey you trust her , if I no follow you trust her just know say e get why. And if I trust woman e get why , so no follow me trust her. But for now na only my mama I trust ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Profilbild von Heroicsbam
Heroicsbamvor 1 Monat

That's how most ladies are actually. Na mumu dey trust girl

Profilbild von muda ade
muda adevor 1 Monat

Not ur girlfriend just ur turn. We all need to know this.

Profilbild von โ“‚๏ธustang.
โ“‚๏ธustang.vor 1 Monat

If he cut and he no confirm , she go gaslight am . if he no cut , she go call am insecure. o le te obirin lorun

Profilbild von Die hard che fan ๐Ÿ’”๐Ÿ˜ญ
Die hard che fan ๐Ÿ’”๐Ÿ˜ญvor 1 Monat

Some men donโ€™t know how to pretend and play along

Profilbild von Teetee๐Ÿ’•
Teetee๐Ÿ’•vor 1 Monat

@attah_akor No because cheating actually looks exhausting๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Youโ€™re lying, hiding your phone, making excuses, remembering different stories for different peopleโ€ฆ Iโ€™d rather just be single abeg

Profilbild von santa๐ŸŒŸ
santa๐ŸŒŸvor 1 Monat

ewooooo

ร„hnliche Videos

See Wetin VeryDarkMan dey do๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”
0:51

Sensitive content

See Wetin VeryDarkMan dey do๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

Oyindamola๐Ÿ™„

88,770 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat