Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

59,138 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Young CEO
Young CEOvor 1 Jahr

You can't fight your landlord and win especially for this Nigeria that law didn't favour Tenant. Above all before you fight your landlord make sure you're ready to park out if not life go tired you.

Profilbild von That iBADan goD๐Ÿ˜’๐Ÿ’ช๐Ÿฟโค๏ธ๐Ÿ’ช๐Ÿฟ
That iBADan goD๐Ÿ˜’๐Ÿ’ช๐Ÿฟโค๏ธ๐Ÿ’ช๐Ÿฟvor 1 Jahr

Girl - Make I no see wetin I dey find for life Landlord - And you no go see am๐Ÿ™๐Ÿคฃ Affirmation aiye๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von MALAIKA kING KUNTA
MALAIKA kING KUNTAvor 1 Jahr

Sheโ€™s lying If evidence no Dey na lie Make we see where and how him heat you Simple

Profilbild von Fillipo Saga
Fillipo Sagavor 1 Jahr

This landlord is a drunk See as baba dey stagger ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von jaypee
jaypeevor 1 Jahr

Oga u go enter cell even if say na your house

Profilbild von HRH. King Emeka
HRH. King Emekavor 1 Jahr

Very simple. Show the tenants the power bill. Why should tenants pay for what they can not see. That is extortion.

Profilbild von Lukas jnr
Lukas jnrvor 1 Jahr

The country don hard to the extent were tenants they shout for landlords ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von 9ja pikin๐Ÿ’™๐Ÿ’™๐Ÿ’™
9ja pikin๐Ÿ’™๐Ÿ’™๐Ÿ’™vor 1 Jahr

That's why you need caretaker to manage your property or else, tenants will be ridiculing you often and often

Profilbild von Raymond Nnamdi OBI
Raymond Nnamdi OBIvor 1 Jahr

No be skit these two don dey do like this??? ๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lifeofprudent
Lifeofprudentvor 1 Jahr

That last part suppose be generational Meme o โ€œ You are You are You are a Fool๐Ÿ˜…โ€

ร„hnliche Videos