Loading video...
Video Failed to Load
Test of Patience๐๐
9 Comments

Elvhis.eth | Inioluwa1 year ago
Person wey he dey see everyday is now growing taller ๐ญ๐ซต

rae_timzy1 year ago
As a regular credit collector, I can confirm that this is very accurate.

KING1 year ago
Three things Dey put person for this position If you wan collect debt If you wan buy local sponge If you wan buy cup of garri๐๐

Iampelumi ๐จ๐ฆ1 year ago
Make nobody cast you. Thank God say belle no be show glass then..

Ahlex โค๏ธ1 year ago
If you not fit relate you be trust fund kid

Ibukun Tayo Daniel1 year ago
You must have been there, to be this accurate ๐

Theway17141 year ago
What If person Wey won buy condom and person Wey won buy on credit jam for shop

Feranmii โ1 year ago
See as you kit up, fresh and you even wear good shoe sef But you no get money buy bread and Garri ๐๐๐

May Jay โค๏ธ1 year ago
Sachet toothpaste fit make you make wait longer ๐
