Loading video...
Video Failed to Load
TextPlus number I use collect Google voice code
20,835 views • 3 months ago •via X (Twitter)
14 Comments

Chicago 3 months ago
And some Mumu go still fall for this trick

AYO526aaa3 months ago
Waiting most of una no sabi be say I day drop some because people wey sabi am go ft drop full details 🤝 none of my mutual fit comment because them know say I no day post waiting I never confirm

Chicago 3 months ago
Oya na

distortedd3 months ago
As I be baby wey dey wear pampers

Damilola Damilola3 months ago
Nah God go punish you

Ayo3 months ago
lol guy you know say this thing no Dey work lol 😂

Quest 🇳🇬💙❤️3 months ago
Ode you no verify your Identity 😂😂

JO JO☄️3 months ago
E no fit work

To chi3 months ago
Dey play some tin wey I don try

Dayo Manny3 months ago
I dey sell sharp log at affordable price o and e dey last

Chris3 months ago
Trans gender

stenderd2 months ago
Hi

Tomiwa 🌟❤️3 months ago
No be to collect code, google voice give you number? 🤣

Gengi Shii3 months ago
My boss no forget TextPlus wey you wan help me with 🥹💔
