Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Thank you Man U😡😡🖐🏾
12,949 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
27 Kommentare

Na this ur voice dey sweet me olorun

Feyinmushu😂😂😂 Yoruba too sweet

Nah that badge wey you comot sweet me pass!! Still GGMU 🎵!!!

Eko no kill me nah You ko need to kasara nii E happen to arsenal too before I bounce back

Omoh Arsenal fans really tried wen they where passing through their own difficult times cuz my journey as a Man U is over nobi me those werey go give HBP😡

It actually worth it This team is dead

Omo I can feel the pain 😭😭🤣 This is Carrick football Ma carry ball e lo 😂😂

Let me bookmark this post for future reference, incase one they later gà é ló rún 😂💔

Omo na first time wey I go see this egbon face be this omo Man U do this one 😂😂😂😂

Nah blood e Dey you no fit run away 😂😂😂

Give them one more chance eko 😁

But to take a good look at what is going on on to Man U. Chelsea nah bad person W con leave Man U is 5/6 friends behind. Still no tell ham waiting dey sup for champe. Is not for children ooh

U won run keh 😂😂

Eko ma pa mi nah 🤣🤣🤣😂😂 Man U fans

😭😭😭💔💔

These meltdowns na epic 😂😂😊🤣

@OyinLadun0 your people 🤣🤣🤣

Eshe mọ kẹ ẹgbọn 😂😂😂

Eko kilode in your voice 😂

Feyimusu 😂😂

Carrick football don turn cracker football every body dey chop ham I beg make arsenal chop before them sake am ooh 😮 😂 🫣✌️

Ibadan savage 😂

Efeku 😭😹… where you Dey run go ?

Na Ronaldo put me for this wahala because na him made me love Man U that year and I’ve been supporting them since then but since Ronaldo left na so so HBP oo Omo make Man U dey go oo

You still dey cut logo comot, you never ready 🤣

😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂
