Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
That guy on red is lnsane 😂😂
156,323 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

this show brings out different set of people 😭😂

See the type of analysis he’s doing 😂💔

From the way she dress is not God fearing, I understand my bros 😂😂

She said God fearing 😂😂😂😂😂 look at this fish they even ask wat can u bring to the table she say I can pray for him is she okay up stirs 😂😂

23 looking like 29

Who be that guy wey still hold balloon?😂

She should have not mentioned God fearing. The thing really pain the guy 😂😂

Bro on red is just being brutally honest, she doesn't need to be on a hunt game show. She needs to be in a crusade ground

Interviewer: "hello, what's your name?" Guest: "I'm Cardi96" Them never still tell us wetin dem dey bring these girls come do for this show. This is obviously a hooker advertising herself na. And we are expected to watch this as a dating show. Nons Miraj set go be Pimp.

You no dey fear God but you dey look for who dey fear am. wetin you no fear you want make I put the thing fear for your body Na me na,the installer 😂

Olosho dey find relationship Na cheating she go use finish the man Make one higher bidder call her to come na once she go fly Uber go meet am Useless fellow

Who be this na 😆 😆 😆 She fit go Holy Ghost congress not hunt game show

Omor...the guy said he needs a crusade..I just switch off

This show is always funny to me Ajeh!🤣

Any video you see this guy, forget you go laugh tire 😂

@doshmanhere She said she’s a MASS-USE (masseuse) na happy ending babe be this

This nons Dey try o

She is always seeing new drama

The guy na something

What’s he wearing sef

@Nappyblaze “Mkpuru something there” na only me hear that shii? Who goes this ability guy 😂

You can still look good without looking nude.thats a good statement

The show is always chaotic 🤣🤣

Share that guy in red handle abeg I wan reason with am fr 😂

The guy on red Watin him wear so , no be mortuary attendance uniform be that 🤣🤣🤣🤣🤣

I've always thought nons miraj always brings crazy girls to her show,didn't know crazy guy too included. Does she even have a match on her shows at all?! Cus I don't see it. Always crazy banters and finishings 😂🤣

This first guy na serious werey 😂

.this belle be like three months gone...guys let's be guided 🥳

@jennygodswill She won de use the “God-fearing man” cover face while she whore about doing her measure job lol she get tactics 😹 like he said go to a church or crusade you will find your match 🤣

@_Gabri3llaa Ability don talk am finish… make she fes go for Crusade 😂😂😂

He’s 😂

@_kingjonah So na man nai go help u with the fear of God Omo some people don’t think before they talk

As how na You don't have the fear of God but you are looking for someone that has it You want to take but don't want to give As how na

The guy no serious

@izusolar THIS PART KRAAA 😹😹😹😹😹💔🤡
