Loading video...
Video Failed to Load
That guy on red is lnsane ๐๐
156,323 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

this show brings out different set of people ๐ญ๐

See the type of analysis heโs doing ๐๐

From the way she dress is not God fearing, I understand my bros ๐๐

She said God fearing ๐๐๐๐๐ look at this fish they even ask wat can u bring to the table she say I can pray for him is she okay up stirs ๐๐

23 looking like 29

Who be that guy wey still hold balloon?๐

She should have not mentioned God fearing. The thing really pain the guy ๐๐

Bro on red is just being brutally honest, she doesn't need to be on a hunt game show. She needs to be in a crusade ground

Interviewer: "hello, what's your name?" Guest: "I'm Cardi96" Them never still tell us wetin dem dey bring these girls come do for this show. This is obviously a hooker advertising herself na. And we are expected to watch this as a dating show. Nons Miraj set go be Pimp.

You no dey fear God but you dey look for who dey fear am. wetin you no fear you want make I put the thing fear for your body Na me na,the installer ๐

Olosho dey find relationship Na cheating she go use finish the man Make one higher bidder call her to come na once she go fly Uber go meet am Useless fellow

Who be this na ๐ ๐ ๐ She fit go Holy Ghost congress not hunt game show

Omor...the guy said he needs a crusade..I just switch off

This show is always funny to me Ajeh!๐คฃ

Any video you see this guy, forget you go laugh tire ๐

@doshmanhere She said sheโs a MASS-USE (masseuse) na happy ending babe be this

This nons Dey try o

She is always seeing new drama

The guy na something

Whatโs he wearing sef

@Nappyblaze โMkpuru something thereโ na only me hear that shii? Who goes this ability guy ๐

You can still look good without looking nude.thats a good statement

The show is always chaotic ๐คฃ๐คฃ

Share that guy in red handle abeg I wan reason with am fr ๐

The guy on red Watin him wear so , no be mortuary attendance uniform be that ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I've always thought nons miraj always brings crazy girls to her show,didn't know crazy guy too included. Does she even have a match on her shows at all?! Cus I don't see it. Always crazy banters and finishings ๐๐คฃ

This first guy na serious werey ๐

.this belle be like three months gone...guys let's be guided ๐ฅณ

@jennygodswill She won de use the โGod-fearing manโ cover face while she whore about doing her measure job lol she get tactics ๐น like he said go to a church or crusade you will find your match ๐คฃ

@_Gabri3llaa Ability don talk am finishโฆ make she fes go for Crusade ๐๐๐

Heโs ๐

@_kingjonah So na man nai go help u with the fear of God Omo some people donโt think before they talk

As how na You don't have the fear of God but you are looking for someone that has it You want to take but don't want to give As how na

The guy no serious

@izusolar THIS PART KRAAA ๐น๐น๐น๐น๐น๐๐คก
