Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

That one guy that must be on video call with his babe anytime he’s out 🤣🤣🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️

470,706 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля 𝕎ℍ𝕆𝕀𝕊ℝ𝔸𝕃ℙℍ🥂
𝕎ℍ𝕆𝕀𝕊ℝ𝔸𝕃ℙℍ🥂2 месяцев назад

Guy You suppose know video wey you go dey post for Facebook and the one wey you go dey post for here

Фото профиля 〽️
〽️2 месяцев назад

phone you go off put for pocket, later you settle matter

Фото профиля Mr. K
Mr. K2 месяцев назад

God abeg, if you get this kind girl, your life de spoil small small

Фото профиля Abimbola
Abimbola2 месяцев назад

Na to put phone for flight mode 😂😂😂💔

Фото профиля Jayvon
Jayvon2 месяцев назад

check well na the girlfriend dey cheat. Omo una get time for relationship I no dey do again.

Фото профиля Alabi
Alabi2 месяцев назад

😂😂

Фото профиля SKB
SKB2 месяцев назад

Gilmore abeg now😂😂😂😂

Фото профиля Oluwalogbon
Oluwalogbon2 месяцев назад

If you no pick that call, you go write essay tire 😹

Фото профиля OTFfaji
OTFfaji2 месяцев назад

Na why I no gree get babe be this o 😅

Фото профиля Peniel.
Peniel.2 месяцев назад

make God no allow me ever enter this kind relationship

Фото профиля deyvid
deyvid2 месяцев назад

Bro just put your phone into your pocket

Фото профиля Justtweet
Justtweet2 месяцев назад

I be that guy......the girl no trust me and me too I no trust her, I just dey rugged coz she gat a fat ass

Фото профиля Biggest Jay
Biggest Jay2 месяцев назад

Guys Dey this kind relationship?

Фото профиля Udeabor Chimezie, MIM
Udeabor Chimezie, MIM2 месяцев назад

Are there guys in this type of relationship? 🤷‍♂️🤷‍♂️

Фото профиля JVY
JVY2 месяцев назад

Lmaooo mumu behavior… then when she’s out, she can’t pick because of noise. Oya now 👍🏽

Фото профиля ‏ِ
‏ِ2 месяцев назад

god forbid

Фото профиля 29
292 месяцев назад

Once u enter dis kind relationship devil go just leave u

Фото профиля NERO||X🥷
NERO||X🥷2 месяцев назад

Men like these are cancerous to masculinity. They don't know how to be men. Stupid fool calling themselves men.

Фото профиля Hxnry
Hxnry2 месяцев назад

Which kain toxic relationship be this guyyy😂😂😂😂

Фото профиля Chum chum💜🖤
Chum chum💜🖤2 месяцев назад

Omo this is miserable Abeg

Фото профиля Austine
Austine2 месяцев назад

As a man, na you go enable this rubbish shaa. Tell her to let you have your moment. If she insist, put phone on DND and enjoy your time with your guys.

Фото профиля Tee
Tee2 месяцев назад

Why una no just together with her This one shes a monitoring spirit

Фото профиля ☠️☠️ COMMAND ☠️☠️
☠️☠️ COMMAND ☠️☠️2 месяцев назад

The annoying thing is you will invite her o... She no go come because she's tired but won't let your enjoy yourself either 😁

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸2 месяцев назад

Beginning of fra

Фото профиля Arisekola
Arisekola2 месяцев назад

Who calm down spoil ur life like dis 😂

Фото профиля THUGZ33KMOJO
THUGZ33KMOJO2 месяцев назад

I will just break up I hate too much obsession

Фото профиля Stoney
Stoney2 месяцев назад

Gilmore you no get OT joor , just off phone talk say e don die you no see power bank to boost am

Фото профиля Morlyk
Morlyk2 месяцев назад

Na my babe be that 😂

Фото профиля Vicstone
Vicstone2 месяцев назад

Content na water😅. No be Mobii birthday be this😹

Фото профиля T-Empire
T-Empire2 месяцев назад

Nothing in life will ever make me marru this kind of Lady

Фото профиля Clary
Clary2 месяцев назад

😂

Фото профиля kings HQ 💻
kings HQ 💻2 месяцев назад

Omo, you dn dy near cancelation o

Фото профиля olly 1 danbaba ⏺️
olly 1 danbaba ⏺️2 месяцев назад

Guy Waytin be this 😂😂

Фото профиля Friskie_toh_riskie
Friskie_toh_riskie2 месяцев назад

Why didn’t you 2 just go out together than this torturing, I shame for this kind of behaviour from my gender

Похожие видео