Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
That one rough rich kid 🤦🏿♂️😂
35 Yorum

From JSS1 to SS3 you must get this type of classmate 😂 Gilmore cooked.

These kind people no care about how they look. They fit no spend 10k for cloth make they burn 10m for casino

My school mate for Command papa get like 7 cars for compound with security wey be like secret service for gate but the fool dey follow us trek the whole mami to okoko 😭

😂 gilmore don live my life before. i remember ss2 i followed one of my friend in class to his house. i couldn’t my eyes. the boy used to dress too dirty to be coming from that gigantic house everyday to school.. him papa say make dem serve us orange juice. fear catch me.. samuel, you be rich kid??? my mouth no close that weekend. 😂😂😂😂

Before you know it, their parent will send them abroad because of their unseriousness as a form of punishment 😂😂

The way I burst laugh ehn 😅😂

lol… I sabi these kind people, the werey nah pilot now for US 😅

2017 Pre degree for Uniport. Made friends wit one Yoruba boy like dat. We Dey enter bus together to school and back ‘cos his street wasn’t far from mine. The day he pulled up at my place in a mad Lexus i was shocked. Wetin i see the day wey i go their house eh. Omo 😂😂😂

This kind people de seeet to keep as friends walai

Lol. Had a school mate in secondary school whose father would tell "If you misbehave, I'm gonna send you to the states", him self go dey talk "no, I'm not going to the states". In my head, I'm thinking "ewo ni radarada gan" 🤣🤣🤣

I get one for secondary school… the day i reach him house find out say him papa na politician 😂

Wetin be the name of this shoe again 😩. I remember rock am that year oo

Be like my best friend in Unilag that year, e dey always look like homeless pesin, only for me to follow am go house one day, na mansion him papa get 4 vgc. Na driver come pick us from gate, dem get cook and errand boys. And werey come my house 4 agege dey behave like say we gather dey 4 the LAPO shat 😭😂

If you like make your papa get Haven and earth if you enter group we go still enter you 😂😂

Irony of life, Nepo kids try so hard to fit into poverty, lapo kids try so hard to fit into wealth. 😂😂

Life no balance sha. My own school mates and classmates always dey think say I be rich kid cus I was fresh asf but dey no know say na one room me and my parents and 4 sisters dey stay

Why you wanna swap Ogunmepon identity you criminal..

For each NEPO family there’s always bad egg among them, that one childwey them go dey beg to look presentable. One dey our area wey dey like tag along with the street boys but looking at his body colour, u go knw say the guy no belong to the street wey he dey force himself on.

Na so I find out say guy wey we dey suffer together for my house na former osun state governor pikin 🤣🤣🤣… person wey dey squat na former governor pikin .

Everybody just dey lie for comment 😂

@Olakunle981708 I fhi bite am, Walahi. E go be like say he cheat me mhi No humble, ogbeni. Make we show say ‘our’ papa guide

Nah Gerald Aliu and Peter be dis bro these kids popsy dem guide weytin no good yet dem dey street with us 😭😂😂😂 like broooooo if i enter Gerald and Aliu house i go be like guy weytin you dey find among us wey go government school kon still dey dey street with us 😂

Dem too useless… you go just dey wonder how their life be like that and they will fall for your own lifestyle

Dem plenty for OAU... The day one guy father came to look for him in the hostel cos he was passing by IFE, that was the day the boy left hostel. He came back later and said "i just wan see how the life be" and he genuinely enjoyed it. Bro was sleeping on kitchen cabinet o

@Stonecodecom I remember Tosin in my primary school Omo! Me wey dy live inside room and parlor face me and face you house even get level pass tha guy in 2008. I no still believe say na thier house until his junior brothers come outside and shouting brother Tosin, I shock omoo

😂😂😂😂😂

SOME YEARS BACK FOR MY PLACE OF WORK, ONE YOUNG HUMBLE DUDE DEY WORK WITH US. THE DUDE HUMBLE D!E. I JUST GO OUTSIDE TO BUY SOME OFFICE QUICK COFFEE STUFF, I JAM THE GUY WITH SOME LOTS OF SECURITY AND ONLY AM ENTER COMPANY. I JUST WAVE AND IGNORE AM. I COME ASK PERSON....

Sha Rafa wetin Dey inspire this your glass 😹

See werey Toms sneakers 👟 😂😂

Nepo de Lapo up Lapo de Nepo up 😣 Wetin de occur

Too real bro We got one in ss1 He's dad is a politician, held electoral positions. He's dad younger brother is a former senator, their whole family are as rich as you can imagine but this guy go de behave like say him life de spoil. But he's based in LA now.

This guy no Dey baff No Dey brush😭

Very dangerous guys. Back uni I was neighbours with this guy. Apparently all his family were abroad. But somehow his dad sent him to Nigeria to school. The story never added up until I went to his house in Abuja.

2017 Pre degree for Uniport. Made friends wit one Yoruba boy like dat. We Dey enter bus together to school and back ‘cos his street wasn’t far from mine. The day he pulled up at my place in a mad Lexus i was shocked. Wetin i see the day wey i go their house eh. Omo 😂😂😂

This reminds me of a guy, who attended public secondary school, a son of a billionaire in Edo North His father owned a construction 🏗️ company. The man is late now. Anyone from Auchi will likely know who I’m referring to, so I won’t go into details
