Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
That response was swift
436,365 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

😂 😂 Supposing I fallout with my kala like this and that.

Na this set of people only dey understand Odumodu songs.

Send Aza Sharply😂

E read book of revelations for am.

You no go ask for aza ke? If men hit deck because of you Na ovb o 😂

@O_Tunmise_ People boasting with death and bad behavior.

You no go see am ke? That your eyes won’t see again last last

E don price 😂

Spectranet nko

What is tag used for🤔 Is it like a bank or something 🤔

What did he tell him?

my funds die for aza, abi na your mama die for asaba

E no go confirm am ke

Wayray fold

No body go tell am make e adjust

Dem no dey tell person

Baba know what's up asap cause even if hin no dey alone when men carry am for mind lap hin know say no be because say you dey in the midst of crowd mean say you no dey alone because when e set those people wey dey there go kiss am like judas give men

Lol make I no talk

You no go see wetin... Lol

This is serious 😂

men mount, u gat calm naw

😭😭😭😹😹😹😹

😂😂😂

Sorry

😂😂😂

Oboy fast transaction 😂😂

All hands on deck

If the ripper kon be rival cu!t nko, de@d body go surplus
Похожие видео
Joe was not expecting that response, was he?
Joe Rogan Podcast News
5,937,875 просмотров • 1 год назад
That last guy was too real for that response 😂🙌🏿
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
87,781 просмотров • 10 месяцев назад
That time Taylor Swift was scared to mess up her Rihanna shirt 😭
۟
80,430 просмотров • 3 месяцев назад

