Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

The 3rd one. Abeg nau🤣🤣🤣

77,985 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Ade /Marketing Guy 🎹
Ade /Marketing Guy 🎹vor 4 Tagen

Make e no run after you faint 😂😂😂

Profilbild von sanwo k. abiola
sanwo k. abiolavor 3 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von 𝗕𝗜𝗚𝗚𝗘𝗦𝗧
𝗕𝗜𝗚𝗚𝗘𝗦𝗧vor 4 Tagen

So the last girl no see her house or any other place faint?. Why the guy no go run away lol

Profilbild von DaLyn💫💫
DaLyn💫💫vor 4 Tagen

Waist bead?!😭😂

Profilbild von sanwo k. abiola
sanwo k. abiolavor 4 Tagen

Make man dey wear waistbeads. I never see am before

Profilbild von Jefferey Nosakhale
Jefferey Nosakhalevor 4 Tagen

The 4th guy fit be young tinubu. 😭

Profilbild von sanwo k. abiola
sanwo k. abiolavor 4 Tagen

stealing fish for another person's house, na serious bad behavior

Profilbild von samiebabsonemama
samiebabsonemamavor 4 Tagen

The one wey Dey tiff fish nko Why ????

Profilbild von sanwo k. abiola
sanwo k. abiolavor 4 Tagen

hunger, but na bad behavior be that sha

Profilbild von ŠAÑZÖ 👻
ŠAÑZÖ 👻vor 4 Tagen

That one no talk wetin make am faint 😂

Profilbild von ŠAÑZÖ 👻
ŠAÑZÖ 👻vor 4 Tagen

E pain am😭😭

Profilbild von sanwo k. abiola
sanwo k. abiolavor 4 Tagen

make she order her own nau

Profilbild von ŠAÑZÖ 👻
ŠAÑZÖ 👻vor 4 Tagen

But the guy self nah werey ooo😂

Profilbild von Q
Qvor 3 Tagen

You left your house to another person's house to go and faint.

Profilbild von OLUWATOBILOBA🕊️
OLUWATOBILOBA🕊️vor 3 Tagen

That faint own even me self go run away oo🤣🤣🤣Writing police statement would never be my portion oo🙏🙏Amen

Profilbild von T I T A N I U M 🗽⚓
T I T A N I U M 🗽⚓vor 3 Tagen

The last one…. Baba no wan Dey explain himself oo

Profilbild von Norah 🍒🎀
Norah 🍒🎀vor 3 Tagen

Wetin dey boy sef dey speak😭 And “never wenzz” back is what?

Profilbild von 🙊💰
🙊💰vor 3 Tagen

The interviewer grammar sef wan wounjure me

Profilbild von Mílèngbè 🪘
Mílèngbè 🪘vor 3 Tagen

You welcome faint Sabi say person run away? Ok To that aunty that caught him soapy-ing he wanted you to see and assist, she wouldn't tell us the rest tho

Profilbild von Omotee
Omoteevor 3 Tagen

How man go dey use caro white😂😂

Profilbild von WilliamsDev
WilliamsDevvor 2 Tagen

I never see man wey Dey wear waist bead oo.

Profilbild von Konrad
Konradvor 3 Tagen

Scripted

Profilbild von BABS 🇳🇬
BABS 🇳🇬vor 4 Tagen

Make him no run?

Profilbild von Ade_Jay
Ade_Jayvor 3 Tagen

That your fainting...... abeg o

Profilbild von Gbenga Popoola
Gbenga Popoolavor 3 Tagen

The one that said he caught him stealing fish is the most funniest 🤣🤣🤣

Profilbild von Mentally prepared
Mentally preparedvor 3 Tagen

I caught him stealing fish from the pot 🤣🤣🤣

Profilbild von Muhammedolaolu
Muhammedolaoluvor 3 Tagen

I fainted and he ran away Make I no run keh 😌 Why u fit faint self

Profilbild von Dadio
Dadiovor 2 Tagen

The soapy is just prep please forgive him

Profilbild von Josh de Alchemist
Josh de Alchemistvor 3 Tagen

Number 4 na werey

Profilbild von Goodnews
Goodnewsvor 3 Tagen

i no believe others but the last one is true

Profilbild von Ayobami Yemitan
Ayobami Yemitanvor 3 Tagen

How can a man be wearing waist beads? Haaaa! Things deh occur oooo 😭

Profilbild von omoalhaja
omoalhajavor 3 Tagen

The 3rd one 🤣🤣🤣

Profilbild von NT 🦅🦅🦅
NT 🦅🦅🦅vor 2 Tagen

Omo

Profilbild von Ariel
Arielvor 3 Tagen

😭😭😭 stealing fish ke?

Profilbild von Abd Azeez 🦅♏
Abd Azeez 🦅♏vor 3 Tagen

The guy using caro white is from Ibadan , e sure for me 😂

Profilbild von Joseph Emeruwa
Joseph Emeruwavor 3 Tagen

The last one nearly sent the guy to life jail

Profilbild von Izik
Izikvor 3 Tagen

I don't understand you faint make the guy turn doctor for your head abi . Nah the waist bead off me guys let's do better nah 9

Profilbild von Pecallis®
Pecallis®vor 3 Tagen

Valid reasons

Ähnliche Videos