Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The cake vendor get mind oh! ๐
144,566 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Bike man small small ooo,na egede man cake I carry ooo ๐๐

Na woman run the cake Woman get mind na you no know E sure me say guy man go add bonus join the delivery self ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Cake vendor wan rip men.

Funny enough na this guys vendors dey like dey with low-key

Egede make men taste this cake naw๐

For 2026 una still dey join cu!t

E get some kind settings ehnnn u go forget your balance payment ๐๐๐ even if them call u come collect u no go go

mide cakes don collect wrong order๐ญ๐ญ

She will panic if she sees this video ๐ but why that one dey laff like say he get autism?

Raji Omo wara I like am die ๐๐

@I_am__badru Mide cakes and more don enter๐๐๐

All this weak boys wey dey join cult sef

@Hustleorbeg7 See cake e go do for egede

๐๐๐๐

You no go laugh ke ๐๐

That laugh no Dey come from that nigha mind

That laugh no come from e mind at all๐๐

๐

Na the bam the guy hold for hand dey make that guy laugh like say them force am?

Cake vendor wey CRAFT that design for cake get mind ๐ฏ

Na dem be dis @kvngjhay

I'm using this opportunity to say thank you to @EdoStateGovt , them no born you well to dress like this not to talk of allow them video for this kind setting. @osazenoo make Onah help me thank me Governor.

Very big mind e do small cake for dem๐๐๐

๐๐๐

See how that one Dey laugh for background like say seizure hold am

Why that one dey laugh like that

wetin una dey promote now

@naijaconfra dey observe una with one eye ๐๐

Ah ๐ญ๐ญ

๐ญ๐

Baba Raji dey craze ๐๐คฃ

@grok change that phone to axe

This need to be flog ooo, why you dey wear that cloth ni??
รhnliche Videos
Oh emma d'arcy, get your mind out of the gutter
Emma D'Arcy Supremacy
54,068 Aufrufe โข vor 4 Monaten
