正在加载视频...
视频加载失败
The ending part shock me 😂😂😂
94,453 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

💯 Trump, the backbone of America. 💪 Getting this country back in shape. ⚡ Shirts that hit like lightning:

The papa just dey go through different emotions E no know whether make e vex Or e Dey proud Or make e eat first 😂

D man just Dey endure

The man dey use style look back make e no be say in pikin don kolo 😂😂😂😂😂

This man na perfect definition of Whatever You're Going Through First Chop

the man no even know wetin to do the yeye boy 😂🤣🤣😂

The papa just say, "make I eat first"🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Who else skipped to the end to see what happened?😂😂😂

Pops was adjusting to pick up his sandals. He was doing it in stages... first shift in the chair, adjust the table, and position the foot. 😆 🤣 😂

The man no even send your papa 😂
