Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
the thing shock me 😂😂😂😂😂
28,216 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

lol the girl be they control the guy oh!

Nah this kind blessings I dey find 😂😂😂

Abeg, who get the soap? I wan check one or two things

Oya where ago find this soap buy

Make she cut small soap for Arsenal

After the go like this go like this my next order for her would have been go bring more of the soap

@T_O_B_ABK I burst laugh for here

I need that soap🤣🤣

When can I order my soap

You for tell her to transfer all the money in her account to you right now

Eiii

All this things are real and no body fit control BAT Rubbish

🤣🤣🤣

Abeg, cut soap for me o! 😂😂😂

Bro be like….na this she dey do me?

😂

Women and Kayan mata. Juju pro max

😂

E don Tay wey you don the use me oo

Where I fit see this kind soap

My head bro eye don open

😂😂😂😂😂

Only nasty women have to have two soaps disgusting

Na my turn now😂

Omo this one na juju promax

Na dis kind thing person suppose get

Ordinary soap keh 😂😂

So she don dey use this bros since without him even noticing
