Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

The ending part shock me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

94,453 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 2 Jahren

๐Ÿ’ฏ Trump, the backbone of America. ๐Ÿ’ช Getting this country back in shape. โšก Shirts that hit like lightning:

Profilbild von Dj ToxiQ
Dj ToxiQvor 1 Jahr

The papa just dey go through different emotions E no know whether make e vex Or e Dey proud Or make e eat first ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Klichi
Klichivor 1 Jahr

D man just Dey endure

Profilbild von ME AND MY GUYS DEY CRAZE ๐Ÿ˜ค
ME AND MY GUYS DEY CRAZE ๐Ÿ˜คvor 1 Jahr

The man dey use style look back make e no be say in pikin don kolo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von TยกgยฃrMยกnd ๐Ÿ…
TยกgยฃrMยกnd ๐Ÿ…vor 1 Jahr

This man na perfect definition of Whatever You're Going Through First Chop

Profilbild von Bigstanley๐Ÿ’ฐ@Oshaa Geng
Bigstanley๐Ÿ’ฐ@Oshaa Gengvor 1 Jahr

the man no even know wetin to do the yeye boy ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MR. GENZ
MR. GENZvor 1 Jahr

The papa just say, "make I eat first"๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von J O K A ๐Ÿƒ
J O K A ๐Ÿƒvor 1 Jahr

Who else skipped to the end to see what happened?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von The Gold Coast(Self Acclaimed Royal Expert)
The Gold Coast(Self Acclaimed Royal Expert)vor 1 Jahr

Pops was adjusting to pick up his sandals. He was doing it in stages... first shift in the chair, adjust the table, and position the foot. ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von David Omeiza James
David Omeiza Jamesvor 1 Jahr

The man no even send your papa ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos