Loading video...
Video Failed to Load
The ending part shock me ๐๐๐
94,453 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

๐ฏ Trump, the backbone of America. ๐ช Getting this country back in shape. โก Shirts that hit like lightning:

The papa just dey go through different emotions E no know whether make e vex Or e Dey proud Or make e eat first ๐

D man just Dey endure

The man dey use style look back make e no be say in pikin don kolo ๐๐๐๐๐

This man na perfect definition of Whatever You're Going Through First Chop

the man no even know wetin to do the yeye boy ๐๐คฃ๐คฃ๐

The papa just say, "make I eat first"๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Who else skipped to the end to see what happened?๐๐๐

Pops was adjusting to pick up his sandals. He was doing it in stages... first shift in the chair, adjust the table, and position the foot. ๐ ๐คฃ ๐

The man no even send your papa ๐
