正在加载视频...
视频加载失败
The gardener …😂😂😂
55,304 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

The little girl no fit control herself again, adigun don make her laugh

Adigun oloyinbo werey 😂😂 Which school you Dey Dey koh 😫

😂 Egbon yii.. As I see say the girl come in with food I don know say egbon go loose guard 😩😭 which school you dey dey

Aṣiere which school you dey dey🤣🤣🤣

You should have taken the garri but now you don fvck up😂

Adigunnnnn😂😂😂😂 is too early nah Monday morning

The little girl had to hold her laugh. I am sure they must have done that scene like 3 times

Which school u Dey Dey 😂

@adeyemipapi Ha! Adigun see as you fresh… Ó ma tę wó sę

Na food go kpai u 😂

😂

Which school you dey dey 😆 🤣

Na food go kpai you dem no even pay you sef 🤣🤣🤣

Which school you dey dey 😂😂

No food for you this time around.

I’m the res the ass flower 🌺 😹😹😹😹😹

Adigun, you no well aswear😂

Am your maist!!!

Alatenuje 😄🤣🤣

Adigun is a very good actor though

This egbon don fraaaaa

Adigun too useless 😂😂

Wtf Is have been to the Shuuuuuuu😂?

Am I your maste

But Obasanjo been drink garri inside Aso Rock na 😂😂

Adigun wacko 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

This thing funny to you?

Which school you dey dey 😂😂😂

😂😂😂🔥🔥🔥🔥🔥🔥

🤣adigun🤣🤣

🤣🤣

Mad man 🤣🤣 what’s ur lame 😄

😂😂😂😭😭
