Loading video...
Video Failed to Load
The guy on black woke up from China 🇨🇳
235,676 views • 7 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Omo 😹😹 this skit Dey risky o 🙆♂️ Aswear no be lie 😹

@honeeymargo1 Baba don sniff colos 😂

Omo that guy dun pass out

The guy go cloud ☁️ 9 go learn Chinese

He don ask fry if the shop owner consent before making video and he’s with the guy speaking Chinese if you know you know. But normally as d shop owner selling the same stuff, I’d buy everything from him for N200 and add it to mh stuff e no go far

The guy on black dun go see jet lee just come back china 🇨🇳 ways

Shop owner too chill, that man is def a good man 💯

That guy wey dey for back don smoke colos, nothing una want tell me

She don already troll slap and as if she fit fight him.

Shey this man know say him dey teebd like this. I believe say dem go don tell inside market.

Lolzz 😄😃🤪😂abeg allow your video long small make we see their reaction well

That guy at his back dey on Colos trips 😂😂😂

That guy on black ruined everything

Werey jam werey 😂

The girl run 🏃 she see madness she ran 😂😂😂😂

Him say daddy abeg come help me with carrying plenty wawulence along

Na arena market be this 😂😂

Nah from China the werey dey come from 😂😂😂😂

@SirGoatee 😂😂😂

He finally meet his match

Wahlai if you didn't tell me ahead about it so I play along sorry is your name

Who that guy on black speaking Chinese 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

lol…. He mind no dey there

NO HE WOKE UP FROM COLORADO😂😂

Lmao

People fool ooo 🤣🤣

The guy dam crazy today 😅🥹

😄 🤣 😂

Na which strain him smoke

Why did the girl run?

lol 😆

Mumu content

🤣🤣

