Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The last guy no lie for him CV 😂
1,664,066 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Husband material...❤💋1 год назад
He put Kong Fu and Taekwondo together to fight 😂😂😂

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 год назад
The security guy sabi em work 😂

e.miles🇬🇭🇺🇸1 год назад
The last guy was really prepared 😂😂😂

Emilia1 год назад
Omoh, the guy was on guard

kmd1 год назад
The first guy almost ran to his death oh Make Una dey careful with this kind things abeg, no go prank person wey get BP oh

Abdullahi damilola1 год назад
Is that how security supposed guard dem go just carry am 😂

Jrossi Bankz1 год назад
Nor go rush bp patient ooo e go funny oo 😂😄

indigenous ✍️1 год назад
This one just Wan go finish work wey him talk say e go take just 4 days to finish and na the 2nd month be this. Werey mind don cut as dem grab am

MR. GENZ1 год назад
This is what we mean by "security personnel ". Always ready

Naomi Philip1 год назад
Try this prank on women I wan check something 🤣

