Loading video...
Video Failed to Load
THE MACHINE IS COMING
98,185 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Any small thing "THE MACHINE IS COMING" Wizkid 'Morayo' sef no tey reach this one, shey na until I sell my phone ehn Odumodu abeg PITY THIS BOY. 🥺🥺🥺

whoa have you heard this yet?

Can I get a repost on my new song?🙏🏻❤️

Lyrics too hard I couldn't even take the piss even tho I'm from Gidi🥶🥶🥶

THE BLOOD OF EVERY ENEMY NA COCAINE, I PITY GIDDY NIGGAS WHEN I PULL UP I THE SCENE.... after this reply the diss finish... Mind you dnd recorded 2diss track for YP... This reply concluded everything 😈😈😈....i still deserve enter your beneficiaries inside there 😂😂❤️❤️

guy leave all this one fess and drop legolas nauu ahn ahn abi shey make i knee down dey beg u ni?

Odumodu go soon explain wetin be “na for Lagos I Dey fvck dogs” 😂

Na you dey fvck dog keh Abi ear dey pain me

PITY THIS BOY!! chai...

@abazwhyllzz THE MACHINE IS COMING!!

This your machine wey just de come since E never still reach? Ehhhn ODUMODU?
