Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
THE MACHINE IS COMING
387,238 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Odumodu chop this song kwanu as you no wan drop am for 2 years now 😭😒

LIKE JOHN THE BAPTIST, THE MACHINE IS COMING WILL PREPARE US THOROUGH FOR THE ARRIVAL OF THE INDUSTRY MACHINE. JUST LIKE THE COMING OF JESUS. AT THE END, WHEN IT IS ALL SAID AND DONE, THE MACHINE WILL ARRIVE IN ONE PIECE. #BigKala

Please Put Davido on this song please

The machine is coming since 6 months ?

Oga no feature anybody for this song o. You see as Legolas take smooth and steady? No feature person biko so we go chop am well and digest it.

Omo this song made me to just dy twitter dy start am afresh for car if e play finish I go rewind am 😂😂😂na only am I go play I no want make another thing confuse me with it

I don move on from this melody, you don put am for my head again! Kala drop this gbedu na Abeg😢

Odumo Please naa,drop am This snippet dey make me cry, Imagine wetin the full music go do me 😩 THE MACHINE IS COMING 💫

@Odumodublvck_ baba u just dey use this song do shakara.. na to find u come house put am for ur body woto woto one time

Oga it’s over 2 years you don pressure us with this teaser. Abeg chop your song! God punish you!🙄🙄🙄
