Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

98,222 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

💰 STREET MOTIVATION 💰 profil fotoğrafı
💰 STREET MOTIVATION 💰1 yıl önce

Any small thing "THE MACHINE IS COMING" Wizkid 'Morayo' sef no tey reach this one, shey na until I sell my phone ehn Odumodu abeg PITY THIS BOY. 🥺🥺🥺

Solar Heavy profil fotoğrafı
Solar Heavy1 yıl önce

whoa have you heard this yet?

VICKIJAZZ profil fotoğrafı
VICKIJAZZ1 yıl önce

Can I get a repost on my new song?🙏🏻❤️

Aboyowa profil fotoğrafı
Aboyowa1 yıl önce

Lyrics too hard I couldn't even take the piss even tho I'm from Gidi🥶🥶🥶

EXTRACURRICULAR ACTIVITIES profil fotoğrafı
EXTRACURRICULAR ACTIVITIES1 yıl önce

THE BLOOD OF EVERY ENEMY NA COCAINE, I PITY GIDDY NIGGAS WHEN I PULL UP I THE SCENE.... after this reply the diss finish... Mind you dnd recorded 2diss track for YP... This reply concluded everything 😈😈😈....i still deserve enter your beneficiaries inside there 😂😂❤️❤️

timilehin profil fotoğrafı
timilehin1 yıl önce

guy leave all this one fess and drop legolas nauu ahn ahn abi shey make i knee down dey beg u ni?

SHØGUN of UNN°🇯🇵 profil fotoğrafı
SHØGUN of UNN°🇯🇵1 yıl önce

Odumodu go soon explain wetin be “na for Lagos I Dey fvck dogs” 😂

crescent chidera 🌘 profil fotoğrafı
crescent chidera 🌘1 yıl önce

Na you dey fvck dog keh Abi ear dey pain me

k9alisa profil fotoğrafı
k9alisa1 yıl önce

PITY THIS BOY!! chai...

Veezy profil fotoğrafı
Veezy1 yıl önce

@abazwhyllzz THE MACHINE IS COMING!!

X_user profil fotoğrafı
X_user1 yıl önce

This your machine wey just de come since E never still reach? Ehhhn ODUMODU?

Benzer Videolar