正在加载视频...
视频加载失败
The moment Phyna knocked Nkechi Blessing out. Congratulations Phyna
31 条评论

Na skit abeg 😂

The kind meme way dem go use nkevh eye see . Na only God go help her 😂😂

Nkechi on the ground 😂🤣🤣

She’s tired I guess 😭😹

After two days in NYSC orientation camp and mosquito has shown you pepper 🌶.... 👇👇👇👇 "So help me God"

This one na pushout no be knockout. I thought it was a punch that fell her.

She dob die

Congrats phyna but Nkechi tried she did beta than I thought

Which kin knockout be that one keh

See as she fall like bag of garri

People don place bet on nkechi

Congratulations phyna

Wule bantu 😀😀

Erin Wo 😭😭

Im really impressed with PHYNA 👏🏾

Which yeye knock out? Person wey dem push fall and she no fit stand up bcos she don taya. Fight wey she for win if not for too much eba and epon.

This how i fight in my dreams yooooo

Knocked out indeed. Abi na pushed out! Scripted show.

I talk am say phyna go wound blessing 😂😂😂😂

Shey na skirt nkechi wear

Why you go carry her like that. You win spoil her BBL?

And people paid to go and watch this skit??. Cool

Them just dey beat Igbo people 😭

wtf is this 😹😹😹😭

Phyna no believe say she don win oo 🤣🤣

Goliath don fall!! Omo!!!

😂😂

That's is pushing they called knocked out well it fun

She no fit get up again

Omo

😭😭😭
相关视频
Chaos in the ring: Phyna vs. Nkechi Blessing; who is your money on?
YabaLeftOnline
100,913 次观看 • 10 天前
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
88,821 次观看 • 1 天前

