Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The way Poverty dey save my life Ehn ๐ญ
193,791 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
43 Kommentare

But nothing do her now? Lol If nah me that rope go cut Iโm sure

Na watin you for do ?

Poverty has saved me from some certain types of risks disguised as enjoyment ๐

You self Dey confirm this matter ๐

Talk say you Dey fear or money no day

Abeg make una leave me oo

Go and spend your money

Omo God abeg ohh This one Na instant heart attack Na ๐ญ

What kind of rough play is this

I just Dey wonder like this

Imagine spending my hard earned money to give myself BP!! Never ๐

Never

But why would anyone want to have this as fun game?

Imagine having money and still paying to kill your self ๐

Lolโฆwhere poor man go see money to go take this kind risk ๐

I wonder where oo my brother

God abeg

Go have fun ๐

I can't try something like this oo

Do you get ๐

@I_BuildSmart People and risk

What kind of rough play is this

Na too much money Dey cause am

Is this actually happening in Nigeria ?

It has surely save me from shit ๐๐๐

Yes oo I agree with you

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Omor ehnnn

Sometimes the struggle is the real blessing. ๐ญ๐ Stay grateful!

Village people go just dey laugh they see you climbing up

Na depression dey cause this type of adventure

Hmmm

This is not bad na. Its just for fun

Aje

Erekere cancel

Rough play o

Poverty ke๐๐๐

I can not try this anywhere

E don save me for many things ๐

The woman get heart sha ๐

Save your life as how?

I will love to join

Bcos whatโs this,really?๐

In a miraculous way ๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Wetin Konji dey do ehn
Naija
1,000,363 Aufrufe โข vor 1 Jahr

