Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The werey even buy car. GOD 😭😂😂💔💔
184,473 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

40k brrrrrrr 😤 these niqqas no sabi pass to get high and spend on women na why sapa catch am even $10k is a life changing funds in the right hand, not to mention $40K

Picking keh Make you carry my money run

This one get A for theory, F for practical.

Be like say no need to dhey torture criminals for confession. Just give them mic and camera.

picker wey go run after picking, na him

Government should regulate the media, this video will do more harm than good to the country 😓

Mtcheeww Ike oo He fit never see $1,000 before. Na people way they in midst of real shootas they talk like this. Esp if ja 3 or 4 times in many years he see change collect but he sabi everything 😂😂

Agba loader! more more work still dey online but you dey wallow inside poverty. You better go find something good to do with your life bro. Life na dice; you can't get six every time.

@seunsmit_ The werey even wear APC cap

you go know say he sabi work, novice no go know all these

Una go waste money for drugs and unnecessary things finish come dey blame Sapa Justice for Sapa 💔😔

If I tell u say gamers don out thus guy for game back nko, u go shock

Efcc no go carry this guy like this so?😂 But fr if he channel this effort somewhere legit he go blow o

“We rise by lifting others” how many people he lift when he get the opportunity

“I do picking, I do loading…” if you like go give am work….He go use you gbera

Then no sabi more than to dey lie on sapa after werey don waste money finish

but how the money dey finish

@Alexand43047741 Sapa wey just start 😂 u go see paper call am money 😂

@thisisdmt01 Success do am view once

Oga who fall no go rise again for this your matter.

Omo chai😂😂😂

And you still de wear APC cap 🧢

$40k Life changing money, lack of mismanagement Even $10k your life don better.

Wetin b your name? Werey de talk wetin full him mouth

Na person wey go do mistake go give am funds to pick I Dey pity 😂😂

Na that 2020 many big boys in Lagos today made mad money

This guy sabi things But if u give this time job wit this him current Sapa I sorry for u

The werey sabi oo 😂💔

And you put this video online. If EFCC carry you now, you will be blaming Government

Is he working in Access bank?

I don't even get it How can you interview a scammer and still give him ad Omo, this olodo uprising get hierarchy

😭

Old taker come turn who dey beg for the street of Akure …:never mock a man’s downfall cause he will surely rise again

With APC fila for head??! He no fit rise again abeg, make e go Dey sell corn

And why are they promoting him
Ähnliche Videos
Sensitive content
Herrr the guy finish the girl ooo 😂😂😂😂💔 he diss the girl left right center 😂😂😂😂😂😂 BROTHEHOOD 1. SISTERHOOD 0 😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔
Anonymous 🀄️
569,013 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
This werey don go b0mb DJ Cuppy o chai 😭😂💔
Oyindamola🙄
175,107 Aufrufe • vor 11 Monaten
