Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

THEBOYFROMOJO unfollows Dj Tunez back 🤝

15,775 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)

33 Yorum

ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟ profil fotoğrafı
ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟3 gün önce

“Nobody Dey feed anybody” l like as u unfollow the f001 asap 😂

Mr Promise profil fotoğrafı
Mr Promise3 gün önce

Kai !😂una no know dis guy ? Way back from Facebook 2019?

Shigo Benson🪖🪖🪖 profil fotoğrafı
Shigo Benson🪖🪖🪖3 gün önce

I never see this kind thing for my life brr you are old enough for this foolishness 😤😤

MITCH VIBEZ🪽 profil fotoğrafı
MITCH VIBEZ🪽3 gün önce

Omo u no de take rubbish again I swr u don grow lovin' the new u 🤝 Talk ur talk no hide mouth thank u

DeDoC 🐅! profil fotoğrafı
DeDoC 🐅!3 gün önce

Nah dj Tunez Unfollow lowkey Why can’t you do the same 🤡? 😭.

Wizkid fc ❤️🦅 profil fotoğrafı
Wizkid fc ❤️🦅3 gün önce

Omo you just mumu guy!

SKALAY LION profil fotoğrafı
SKALAY LION3 gün önce

You dey carry your news yourself because them unfollow lol 😂 e pain am oooo 😂😂😂😂

Jayden profil fotoğrafı
Jayden3 gün önce

This one pain you sha 🤣🤣

@BRIGHT profil fotoğrafı
@BRIGHT3 gün önce

Who sabi your fada

Ndudinachi Benson π profil fotoğrafı
Ndudinachi Benson π3 gün önce

Na people wey no fit take wetin dem dish out 😭 DJ my ass I'm done.

JVIBES 🦅 profil fotoğrafı
JVIBES 🦅2 gün önce

Dude you are now biased because you a davido fanboy

Allen profil fotoğrafı
Allen3 gün önce

You Dey misyern bros, I fuck with your shit before but now you are being one sided, after meeting with David… which means you have never been real from day one 🤦‍♂️

Captain profil fotoğrafı
Captain3 gün önce

I never see who mumu reach you guy. You be uzuor

jobfx profil fotoğrafı
jobfx3 gün önce

Omo he pain you nor dey form one thing g

HornetBabyy profil fotoğrafı
HornetBabyy3 gün önce

Ur own too tear

chanti Euro🕊 profil fotoğrafı
chanti Euro🕊3 gün önce

You just a fool 😂👀

lauren profil fotoğrafı
lauren3 gün önce

Nice move baami

VYNCXNT profil fotoğrafı
VYNCXNT3 gün önce

Omo the thing pain u, see am for your eyes

Collins❤️🦅🌗 profil fotoğrafı
Collins❤️🦅🌗2 gün önce

Dude go fuck yourself you motherfucker

Emma profil fotoğrafı
Emma3 gün önce

Sense dey far from u well well oooo

Biggsgram profil fotoğrafı
Biggsgram2 gün önce

Werey dem no send your papa for this industry face your life comot mouth for person matter nobe all the time you go Dey talk Wetin no consign you

Cumrade Deji profil fotoğrafı
Cumrade Deji2 gün önce

Who be this😂😂

Moevvs profil fotoğrafı
Moevvs3 gün önce

Wait who are you 🤣🤣🤣🤣

MERLINA profil fotoğrafı
MERLINA3 gün önce

We no Dey send you for here😂😂🤣

Rival profil fotoğrafı
Rival3 gün önce

As unfollowed am now watin com happen

DeDoC 🐅! profil fotoğrafı
DeDoC 🐅!3 gün önce

Answer me You looks sad Wetting de sup?🤣😭

WizkidArmy 🦅 profil fotoğrafı
WizkidArmy 🦅3 gün önce

This one wan mad ooooo

banter king profil fotoğrafı
banter king3 gün önce

Ur papa God go punish u @theboyfromojo

spirituality101 profil fotoğrafı
spirituality1012 gün önce

Get out mumu.

WEST💚 profil fotoğrafı
WEST💚3 gün önce

Guy you no be all that 🤣😅😅🤝

Anslem profil fotoğrafı
Anslem3 gün önce

Who the fuck sends anybody, stay ur lane dude. U don’t have to post, do u need pity

spirituality101 profil fotoğrafı
spirituality1012 gün önce

Pussy ass licker

Kasongo profil fotoğrafı
Kasongo3 gün önce

The first man to set ring light to announce follow and unfollow , thats deep

Benzer Videolar