正在加载视频...

视频加载失败

Them dey arrest person for smell? 😂😭

74,657 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

DEEHAS 的头像
DEEHAS1 年前

The “I fit enter your nose know Wetin your nose dey smell” cracked me tf💔😭😂😂

Greg fourtwenty🥦 的头像
Greg fourtwenty🥦1 年前

That part 😂😂😂

Gbolahan 的头像
Gbolahan1 年前

I swear this guy looks like lord voldamort from Harry Potter.

Greg fourtwenty🥦 的头像
Greg fourtwenty🥦1 年前

Abeg o😂 Na just eyebrows the Werey nur get o

GunJar_Mahn🖤✌🏾 的头像
GunJar_Mahn🖤✌🏾1 年前

dem dey arrest for smell oo. @seye_opeyemi fit relate 😂😂

Hellpaq Massiah Trenches Prinxe 的头像
Hellpaq Massiah Trenches Prinxe1 年前

Werey ppl,if I was that guy my first question 🙋‍♂️ to the police after he made that statement abt smelling loud in his 🚗would be “wetin be loud” oga police 👮‍♀️ No 🧢

Greg fourtwenty🥦 的头像
Greg fourtwenty🥦1 年前

😂😂😂 Sharp

|| TBlaq|| 的头像
|| TBlaq||1 年前

Naija Police wey dey arrest Okada for inner light, you dey talk of smell. Nah strong evidence for their check point🤣🤣

Shey you get 的头像
Shey you get1 年前

NDLEA don accuse me of this b4 I stood on my ground and said yes baba we just finish smoking loud in this car but as at right now loud no dey inside this car bros look me say you knw I fit carry you go test for drug I burst laff 😂 baba sef burst laff 😂 I enter 🚘move asap.

Greg fourtwenty🥦 的头像
Greg fourtwenty🥦1 年前

😂😂😂

相关视频