Loading video...
Video Failed to Load
Them no wan leave blord neck o๐คฃ๐
128,676 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
44 Comments

When he first made the video ๐คฃ i knew this guy na real correct cr00k. VDM was so right about him !

๐

The crazy thing be say .. the user dey increase right now .. Nigerians are goat

๐๐๐๐๐

U wan loose 100% cus of 20% ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Blord oooo

๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ Instead Mk we share with tinubu

The funniest thing right now is people still dey down the app๐ฉ Nigerians๐คฆโโ๏ธ

Omo letโs just hope itโs a better way Cus this tax thing go hit everyone

Bro I thought we left this nigga in 2025??

this is too funny ๐ญ

Blord na wetin vdm call am ๐

Abeg who be this guy abeg ๐๐๐ญ๐ญ๐๐ญ๐ญ

Actually E transfer (Email transfers) are very legitimate and traceable

How can a private citizen wanna tell people how to invade taxes isnโt thatโs stupid โฆ. Yahoo inc ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Imagine. ๐๐๐ Nigerians trusts government pass BLord ๐๐๐

๐ค

See as he dey shine hin eyes. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Una dey trust that guy

๐๐

๐

๐คฃ๐คฃ

Over wise too much ๐

NIGERIANS DON FINALLY WISE๐๐๐ He no suppose carry this thing come twitter, Facebook Dey okay

Make I Kuku go carry the 20% give Government jeje,Dan make I come give you money without BVN or NINโฆ Haaaaaa

Omoh this billpoint app eh, make I no talk sha๐๐

Otilor funds = OFUNDS

Your stomach go first do grrrrrrr when you no see your money commot ๐๐๐๐

Since VDM enter this guy matter, kingdom don scatter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This Blord don broke him dey find money.

Wetin we do to deserve this kind love from B-lord? ๐ญ

๐ Big thief The money go disappear without traces

I rather give Tinubu 20% than to give you my 100%

Blord loves us so much๐

Lmao so efcc no fit carry this guy

Press am well well

Why him self dey whine people ๐๐

The way him eye Dey turn sef Dey suspicious

He is a criminal...VDM was right

Blord dey big thief Like hoe this guy dey see us Nigerians ๐คฃ ๐ him say no bvn that means you are not legit. Make we do am ooh So when de app no work again We go go e house go kill am The guy see us as fools

๐คฃ๐คฃ๐คฃ 2026 no be him year ๐คฃ๐คฃ๐คฃ it's over

Idiots wey bin Dey pray for PayPal thatโs email based wonโt use this because itโs blood

This guy has make himself a social media nuisance

Otilor-funds๐
Related Videos
Sensitive content
VeryDarkMan never comot rope from Sowore neck untop this BLORD matter o, Easter don come, Sowore never release BLORD ๐ญ๐
Oyindamola๐
84,886 views โข 5 months ago
Sensitive content
Portable say e no wan f!ght again o, e wan fa!nt, Carter don kp@! Werey after 1 round ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
162,559 views โข 4 months ago
