Loading video...
Video Failed to Load
Them surprise u ?๐๐ฅ
41,229 views โข 16 days ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Omo all of us sabi watin we dey do

I was actually waiting for the WHAT'S HAPPENING ๐. I thought you wanted to skip that part.

WOMEN DONT LOVE MEN WOMEN DONT LOVE MEN THEY DONT HAVE THE CAPACITY TO LOVE MEN OR SHOW COMPASSION TO MEN

I Dey surprise oo say dem no surprise Me

So big Omah no surprise you too? Wonders shall never end ๐คฃ

Since the dawn of man, women no value men... Na entitlement dey do them... Dem wan dey collect

Na for burial ground them dey do nails now๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wats happening here , nobody give u garri yellow?

Abeg,go trademark that "whats happening"

Man Dey suffer o

I no even know say today na boyfriend's day

Did he just say (carry you go burial ground)๐ฎ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ค

Everywhere calmdown ๐ญ๐๐๐

Apams ๐

No mind those evil people ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Thats whats happening na signal say him wan enter another gear

You forget to add garri yellow

Life Dey surprise me for hand, e no get surprise wey wan pass this one ๐ฅฒ

๐๐๐๐ so today na boyfriend day

๐๐๐

The whatโs happening sweet me

No cheating pass this one๐คฃ๐คฃ

APAMS . ๐๐ ma burial ?? ๐๐๐๐๐

No

๐๐๐๐๐๐

Boy friend get day too? Una sabi hide update oo ๐ณ Because what's happening ๐ฒ

E sure me say many men like me know even know say today na boyfriend day ๐

๐ฅน๐ฅน

Which one be buy ambulance to carry go use do picnic again๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Everywhere just quite o๐๐

Who?๐ฅบ

Men suppose don get sense na
