Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
CHIKE WHY 😂🔥
54,076 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Na only women they support that Chike’s behavior the thing shock me 🤦♂️💔

This fanta nah crazy guy ajeeh 😂😂😂

I never chike anybody wife before so they cannot chike my wife

Fanta wetin be chikadize again this man 😅😅😂😂

Bro be careful with your content o, you've gone viral, be smart enough to avoid litigation make dem no use u shine.

Did Chike use gun to get it clear with Frank's Wife? Nigerians are so distracted when election is close by

🗣️Chike really heartless because that man talk say e beg am Ooo

For me, na Chike and Sandra I de pity. A young bright boy like that will now stay faithful to an ex wife? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Abi Sandra will get her own cup of tea there? Can somebody answer me?

Baba which one be the chikadize am ehh

Wetin con be my own like this 😂😭😭

E reach your turn to do trend u come Dey sing 😅 Be like u wan make dem chikadise u 🤣

Chile never really know wetin he put hand 😏

Mumu boy, I never watch I don dey laugh already 😂😂😂

Chike na evil person

Dey Chikedize am 😭😂

This guy dey craze 😂😂😂😂

😂😂

😂😂

🤣🤣🤣

Chike lol 😂 ,but you guys should question the other party, so we can all see her reasons not to be faithful to her husband !!!

Chike don teach them lessons. Don't keep malice with your wife if you don't want her to be chikelized

To Chikadize his wife 😂

Bro use your head, nothing Dey funny about this issue 😒

🤣😂😹🤣😂

🤣🤣🤣

This guy no dey ever get light 😇😂😂

Very mumu boy

🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

chike-dize ein wife 😂

😂😂😂😂😂
