正在加载视频...
视频加载失败
There is love at home oh 🥹
34 条评论

This one na bread winner treatment

na for pikin wey responsible

Theyre the ones that will stay even when your life is in shambles.. family is everything

No be small food 🍱 you go eat oo

That is bcos he/she helps financially while working from home. Don't support financially and see how u stop getting all of these. Na instantly dem go switch up on u.

Home has nothing to offer but free food😎

Yea, but please don stay too long so the love doesn't get expired except you are the one funding the love.

No be "work remotely" e tag am? No work first!

Na you gan gan be Bread winner, nothing wey you Wan tell me

Make bread winner chop bread too nau

This one no fit even settle for woman wey no fit cook 😂

The way your sister dy smile dy serve you Be like you dy put am on monthly salary

You see that cutting of bread eeh 😂 feels like all mothers are the same

I miss this so much. My mom and sister were always bringing food to me, they always brought lots of goodies for me with so much smile. I really miss this type of treatment fr

This one na bread winner

This is my aunt too. She’s such a a God sent

My mum will come & sit down to gist with you after dropping the food, she too like gist

My mom doings

Igbo people learn!!!!! No be to they pour hot water for small pikin body !!! 🤭

Abi na you dey provide

the real love is from home

I know this feeling it just makes you lazy 😭

Because you guide

Ain't me, na me dey work, na me go still cook for fam

This one no be for who de work with sportybet remotely o😂

Guy love they at home na for no guide ooo

When you're valued at home..this is the evidence

Why is he collecting something with his left hand?

You just know say the guy dey pull him weight for house.

Only you chop am oo 😂

Teach me remote work bro

Hmmmm I see a bread winner right there !

You don know say e be the bread winner😂😂😂😂😂

Enjoy
相关视频
Sensitive content
"There is love at home" The love:
oluchi
77,412 次观看 • 9 个月前
