Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
These ones useless pass original AI 😭😭😭
22,637 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

AI self Dey learn from this one

Whl… Nothing wey we no go see🤣🤣

Bro I tire. Exactly the nonsense Ai dey do o

@0xsol_eth They almost kee'd me What the actual fuck 😂😂😂 So apt though

Omo Twitter go fry your brain if you no dey careful

nahh, that lady did it better😂 the only thing she missed was not putting the live goat in that big pot, but she was good.

Crazyyyy 😭😭😭😂

😂😂😂

Omooor ponmo 70million 😭

No be Hall One hostel be that?

Dem suppose chook head inside the fire 😹

😂😂😂😂

Use the right prompt the video go smooth

They too useless 😂😂😂

@adetutu98 no be ijagun be this 😂😂😂

😂😂😂

These ones too foolish 😂

Abeg una no go kill me

Our leaders no fit take us serious walahi😭😂

Faaaaaaaaaaahhh 😭

🤣🤣🤣

😂😂😭

😂😂😂😂😂

😂

This one na inside tafued

Was the doggy and toto part necessary?

The background sound 😹😭

Bruh

Omooor these people uselessshaaa 😂

🤣🤣

😭😂

This is epiccccc😂😂😂

Ai is replacing humans ❌ Humans are replacing Ai ✅

Very useless 😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
And then there are these ones…. We have a long way to go …. “Pray For Israel”😭😭😭😭😭😭
ツ Lord Ori
133,519 просмотров • 6 месяцев назад
