Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which Didinrin fine pass? 😭
18,222 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

this lamidi nah born didirin, see as he dey hang 😭😭

😭😂😂😂

You see this one He no Just didirin O tun miridin 😅😅😅

Not funny about this shi!!!! This is not nice at all. The guy involved is just exploiting them and using them.

Yekini dey always muzz me 😂

The 2nd one is the original dindinrin and the 1st and last one dey try escape reality them no be dindinrin 😂

Their oga sef don dey look like dindinrin small small

Even the Oga sef don dey didirin small small 🌚😂😂

No body fit lace Lamidi boot 🙌😂

45,000

Yekini still mad join him own Didirin 🤣🤣😂

Na dindinrin yekini ooooo

This one no b dindirin c as he Dey talk Dey go 😂

Eyin franci 😂😭

This is SAD

Didirin gbogboyin lo fine 😂

Didirin Association 🤣🤣🤣🤣

Denim in denim in France 🤣

Masudi lo fine ju

Abeg I no wan laff 😭😭😹

God really punish this lamidi 😭😭

But why do they look alike.. The guy should find them something doing instead of exploiting them

They look like brothers 😹

Eyin France mi

Lamidi 😂😂😭😭

Eyin francy 😂

He no Dey ever correct them never anything they talk is correct ✅

Eyin fransi answer them ooo..

Na Lamidi own dey worst pass 🤣🤣🤣

Lamidi didinrin is God blessings among his peers. His didirin is raise to power

God Abeg 😂💔

Why Lamidi still Dey match 😭😭😭😭😭😭????
Benzer Videolar
Sensitive content
Abeg! Which one come fine pass? Teacher own, abi student own???😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
554,806 görüntüleme • 11 ay önce
Yemi Elesho don join didinrin association because of food. 😭😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
426,427 görüntüleme • 1 ay önce
