Loading video...
Video Failed to Load
They didnโt allow me leave Stamford bridge since yesterday ๐ข
93,514 views โข 10 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

The most funniest part is the over size jersey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

๐๐๐

Chai, see what Barca made Lawyer June experience. This is not good

He suppose go wash the stadium toilet and sweep the pitch, make them give you bucket to wet the grass the sprinklers for Stamford don spoil After that you wash all the player jersey That bridge wey you wan break na you go repair am

Chelsea actually did this to Barcelona, Letโs laugh at Barcelona ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐คฃ๐

Sorry oo ๐ u get mind travel go watch ball ur team con lost ๐คฃ๐คฃ๐คฃ, chaiiii ๐คฆ tinubu no fit save u self

U suppose no gree wear that jersey You be disgrace to culers @Zlatan no go wear am Aje๐

Pele my dear

Why are u speaking like kolu ๐

๐๐

EPA werey funmi ๐ ๐๐

Na inside this cold weather una dey do this? Dey play with lร kรบรจgbรฉ you hearโฆ ๐

That punishment is not enough to forgive you yet. You're just doing your normal exercise. Kiss Chelsea badge and say sorry to the World Champions.

My pikin my wife๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I tell you say you go cry come back

No be kolu language you dey speak

They gave you oversized jersey, so you can grow into it and wear it for years to come ๐

Na better size dem give you sefโฆ Go to bed in it

You go freeze werey ๐

U wonโt leave bcus u make mouth pa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Be mindful of what you say๐คฃ๐คฃ now dey wan finish you๐คฃ๐คฃ Pele.

Alabi werey ๐

Why u dey talk like Kolu ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ LAWYER kunle Aburo Lamidi

Nest time no wear Barca clothe go Stamford bridge they for pack cloth give you wash

๐๐๐

I tell you say, you go cry ๐

E dey use pidgin speak phonetics ๐

IF I DEY THERE YOU FOR CHOP SLAP ๐ JOIN

lol ๐

Remain to leap like a frog oh๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You deserve it, I hope you shave so that ibalopo go Dey enter well well

Nobody is waiting, oga do wetin dem ask you ๐๐๐๐




![๐คฃ๐คฃMike Dean who didnโt send Romero off in the game at Stamford Bridge said it had to be a red card tonight. [sky sports] #cfc](https://image.24vids.com/tw-1864402945682362621/media/Gd-wKByWUAAqhC9.jpg)