Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
They’ll be distroying anything to join their community😂
319,322 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Walai 😂😂💔 Jefff use am farm vulnerable forex newbies ghonnnnnnn All man with en strategy 😭😂

Love d comedy. But that crash is damn real. If U know how much it cost to fix that Ferrari, then u understand that was not a stunt but a real accident. Thankful d driver didn't injure.

What’s this??? This post needs to get a million views asap 😂

See Wetin I watch for up, na your own I scroll see next

Hope sey if I join this community, u na no go break me join🤣

Person weh dey crase, hand go soon touch am He wan show say he get doing pass Hush but e go soon tear acl

Guyyyy my idolo dey this table wey u dey shake so o 😂

No be lie

Lmao No let habby forex see this video oo

That editing is crazy, I could not even focus on the comedy again 💯💯

Your edits are lit oo👌😂😂

The whole thing just tire me. All of them just dey crash their cars anf them go be like. Join my YouTube channel.😂😂😂

lol. Forex guys. Them too lie. Na student money Dem dey find

wetin dey happen inside that community abeg 😹

🤣🤣 Omo how you take do this editing sha

@digitalaom This edits are crazy!!! 💯😂

😂😂😂😂 exactly Dat what there having been doing to fools the newbies 😂😂😂

Don’t let facebook people catch this video o 😂

60k to learn this edit

Omor these Fx boys get low self esteem

I,m a forex trader and i will never do that

Who U dey mock 😂

Na tha community go take you oo Lolsss 😂😂😂

Na that “join my community” Dey off me pass 😂😂😂

@grok which AI app is capable of doing edit like this?

Do read my article. It’s worth the read 😍

Bunch of stupid money slave youths

All them kinikan fx I no mention name oo 😂😂😂💔

Same way you have Been disturbing us to pay to learn AI 😭😂

Dey find trouble ooo 😂😂😂

Awom werey 😂😂😂

Ai man 👨

This too much
