Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Alakija guy cannot be alright 😂🤣😂

302,752 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля De’Otunba GCFRN 1
De’Otunba GCFRN 11 год назад

What’s the aim of this program?? I really don’t understand how people allow themselves to disrespected for contents… I hope she pays them??

Фото профиля Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 год назад

I feel it’s more like a scripted something now

Фото профиля NGOZI💎
NGOZI💎1 год назад

The girl sef, she nor look herslf for mirror

Фото профиля Omolade Adedoyin
Omolade Adedoyin1 год назад

Pls who brought sis Pele who dey talk,See her dressing she dey abuse taa damn you

Фото профиля Eghosaosere💯
Eghosaosere💯1 год назад

See person wey be like rope and dress like pepper seller dey tell person say he short and not well-dressed. If she wants to be sincere with herself, Alakija even as a man fine pass her

Фото профиля Esho
Esho1 год назад

How the girl de claim say she’s not screaming na? Most women no de like guys wey talk back…

Фото профиля Joe
Joe1 год назад

She got upset immediately when the guy rated her 1/10. What was she expecting before?

Фото профиля Sam Oni
Sam Oni1 год назад

She resemble Rango gf

Фото профиля Comrd. QUADRI 𝓸.𝓵.𝓪 ♎💍☀
Comrd. QUADRI 𝓸.𝓵.𝓪 ♎💍☀1 год назад

That Alakija is just there to help them put up a show, he’s not there for matchmaking

Фото профиля Egungun of Lagos
Egungun of Lagos1 год назад

I no trust this guy e fit rich make e Dey whine them for show 😒

Похожие видео